pepper

Revision as of 18:43, 5 October 2020 by 154.66.47.233 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English pepper, biological name Piperaceae.

Pronunciation

  • pɛ́pɛ̀

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 38
  • Frequency rank in NSC treebank: 298
  • Frequency in raw corpus: 185
  • Frequency rank in raw corpus: 1390

Noun

  1. wetin person dey add to food to make am hot.
    • Den I need pepper.  — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__53, Then I need pepper.)
    • Slice your pepper small, small.  — (ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__22, Slice your pepper thinly.)
    • If you pour your pepper, you stir.  — (KAD_10_Egusi-Soup_MG__14, When you have poured in your pepper, stir it.)
    • Jehovah go show Pharaoh pepper!  — (jw__9561, __no translation__)
    • If dem catch anybodi now, we go show dem serious pepper.  — (bbc__4257, __no translation__)
    Because if you go use any oder kind of pepper, e fit no give you dat smell...  — (NST_cleaned__35856, __no translation__)
  1. money
    • If na to, if na to spend di pepper, Nigerian man dey spend am.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__79, If it is to spend the money, Nigerian man spends it.)
    • I dey, I dey tear di pepper, I dey spend am.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__88, I spend the money. I spend it.)
    • As e dey hot, as e dey pepper, meh una just dey drop una mind.  — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__14, As it is trending, share your views.)
    • Even sef, di mata of who suppose pay no suppose just stand on weda you be man or woman but also dey based on wetin life don show you weda na pepper or honey , from wia you from come.  — (bbc__47589, __no translation__)
    • Ehen anoder one, na fish pepper soup.  — (ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__42, Ehen, another one is fish pepper soup.)
    • cowtail peppersoup, de get fish pepper soup also.  — (NST_cleaned__40908, __no translation__)
    • For Pitakwa, na must for Bole dish to get fish with pepper sauce plus also garnish am with vegetable and oda tins  — (bbc__50632, __no translation__)
    • Bole Festival wey dey celebrate one popular street food, special dish of roasted plantain and fish with pepper sauce, don start for Port Harcourt Rivers state  — (bbc__20397, __no translation__)

Related forms

Synonyms

Antonyms

  • salt 0.69 94, rat 0.68 90, sand 0.68 164, clothes 0.67 103, garri 0.67 127, nose 0.67 56, teeth 0.67 77, skin 0.66 233, blood 0.65 500

Translations

  • English: spice food, money, tease

Verb

when something dey pain person for body 
  1. Di things wey e talk dey pepper me for body.  — the things he said got me angry
  1. Dis motor Lamborghini Veneno nickname na 'poison' and dat na di perfect car for babe wey just hama to pepper her haters dem.  — (bbc__40852, __no translation__)
  1. E dey pepper me.  — (BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__100, It is paining me.)
    But wetin dey pepper Mendes for body na say Ronaldo score 15 goals and finish di competition as highest goal scorer but dem still slide am.  — (bbc__23713, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: be angry, disconcerting