Difference between revisions of "pepperbodi"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
*
+
[[pepperbody]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English: pepper body
+
From: English ''Pepper'' and  ''body''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* pɛpɛbɔdi
+
* pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí
 
<sm2>Pcm-ng-pepperbodi.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-pepperbodi.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-pepperbodi.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-pepperbodi.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
 
===Usage===
 
 
===Definition===
 
  
  
 
===Noun===
 
===Noun===
pepperbodi
+
* Person wey be sey na small ting dey make quarrel
#
+
** {{ux|dv| Short people eh, deir '''pepperbodi''' na die.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, Short people, they are very troublesome.)}}
#: {{ux|dv| |( )}}
+
** {{ux|dv| E get '''pepperbodi''', people no dey gree dey near am. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, He/She is cantankerous, people don't like to be around them.)}}
 
 
===Verb===
 
pepperbodi
 
#
 
#: {{ux|dv| |( )}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
 +
===Adjective===
 +
* Make e be sey na small ting dey make person dey quarrel.
 +
** {{ux|dv| Dem talk am sey na Osato pepperbodi na im make people no dey come im shop. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, They said that Osato's troublesomeness is why people do not patronize him)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*  
+
* [[katakata]]
====Antonyms====
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
*
+
English: ''troublesomeness''

Revision as of 16:37, 27 November 2020

Naija

Alternative forms

pepperbody

Etymology

From: English Pepper and body

Pronunciation

  • pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí



Noun

  • Person wey be sey na small ting dey make quarrel
    • Short people eh, deir pepperbodi na die.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Short people, they are very troublesome.)
    • E get pepperbodi, people no dey gree dey near am.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, He/She is cantankerous, people don't like to be around them.)

Adjective

  • Make e be sey na small ting dey make person dey quarrel.
    • Dem talk am sey na Osato pepperbodi na im make people no dey come im shop.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, They said that Osato's troublesomeness is why people do not patronize him)

Synonyms

Translations

English: troublesomeness