pikin

Naija

Alternative forms

Etymology

From West Indies: Pickaninny use to refer to babies and more widely referring to small children

Pronunciation

  • pìkîn

Play Play


Noun

  • Small omomo wey dem just born wey still small.
  • Pikin suppose collect all the vaccines wey smallsmall children dey collect  — (JOS_09_Wife-And-Mother-In-Law_M__57, A child will have...)
  • Child wey don grow wey never mature finish.
  • Your pikin don grow comot for di small pikin wey I bin know.  — NSC_2021, Your child is now all grown up and no longer the young child I knew him to be.)
  • How dat 'pikin?  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__83, How will that child...)
  • You think sey I be pikin for dis job.  — (NSC_Tella_2020, Do you think that I'm a novice in this job.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: child, novice