Difference between revisions of "place"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''place'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * pléìs |
<sm2>Pcm-ng-place.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-place.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-place.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-place.m.ogg</sm2> | ||
Line 16: | Line 14: | ||
* Frequency in raw corpus: 2368 | * Frequency in raw corpus: 2368 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 170 | * Frequency rank in raw corpus: 170 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Na area where houses dey wey people day stay. | |
− | + | #:* {{ux|dv|That '''place''' name na Haran. |(jw__17345, __no translation__)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|I know dat '''place'''. |(IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__102, I know that place.)}} | |
− | # | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | #: {{ux|dv|I know dat '''place'''. |(IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__102, I know that place. | ||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Make I stay for dat '''place'''. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__81, Let me stay in that place.)}} | #: {{ux|dv|Make I stay for dat '''place'''. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__81, Let me stay in that place.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Which people go need '''place''' to stay for some time? |(jw__45791, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Which people go need '''place''' to stay for some time? |(jw__45791, __no translation__)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|Na another '''place''' Nora for serve. |(jw__5079, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Na another '''place''' Nora for serve. |(jw__5079, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Na this '''place''' Nathanael come from. |(jw__37414, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Na this '''place''' Nathanael come from. |(jw__37414, __no translation__)}} | ||
Line 63: | Line 38: | ||
#: {{ux|dv|oga Minister wey get hand for matter wey concern women fit use power tok sey building, '''place''' or land wey dey di Federation or State, na Special Mama Centre. |(hildrights__1408, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|oga Minister wey get hand for matter wey concern women fit use power tok sey building, '''place''' or land wey dey di Federation or State, na Special Mama Centre. |(hildrights__1408, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|as e dey Subsection for dis part, dem no go play any kain partial of politics, tribe, '''place''', sex, religion, culture and dem no go dey carry promote any person wey dem employ for matter wey concern justice so dat kain partial no go dey. |(hildrights__1235, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|as e dey Subsection for dis part, dem no go play any kain partial of politics, tribe, '''place''', sex, religion, culture and dem no go dey carry promote any person wey dem employ for matter wey concern justice so dat kain partial no go dey. |(hildrights__1235, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|The time and the '''place''' dey this invitation . |(jw__38916, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|The time and the '''place''' dey this invitation . |(jw__38916, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|if dem keep di pikin for house or anoder '''place''', e fit woundjure imsef or anoder person. |(hildrights__1032, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|if dem keep di pikin for house or anoder '''place''', e fit woundjure imsef or anoder person. |(hildrights__1032, __no translation__)}} | ||
Line 84: | Line 52: | ||
#: {{ux|dv|sey any volunteer organization wey give di pikin place to stay go— look every matter of di pikin again after some time; |(hildrights__1028, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|sey any volunteer organization wey give di pikin place to stay go— look every matter of di pikin again after some time; |(hildrights__1028, __no translation__)}} | ||
* [[pipo place|pipo place]] | * [[pipo place|pipo place]] | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Meanwhile Nigeria go face Tunisia on Wednesday, 17 July for di third place match. |(bbc__66234, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Meanwhile Nigeria go face Tunisia on Wednesday, 17 July for di third place match. |(bbc__66234, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|We go chook eye on my overall result after di third place match, na so Rohr tell BBC. |(bbc__3149, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|We go chook eye on my overall result after di third place match, na so Rohr tell BBC. |(bbc__3149, __no translation__)}} | ||
* [[work place|work place]] | * [[work place|work place]] | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 109: | Line 69: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
place: no definition -- Definition in Naija? | place: no definition -- Definition in Naija? | ||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|I surprise sey e no tey before I '''place''' all the book wey dey with me. |(jw__24907, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|I surprise sey e no tey before I '''place''' all the book wey dey with me. |(jw__24907, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Anything wey you '''place''' value, anyting wey be sey you love, anyting wey you treasure, we fit protect am. |(LAG_12_Insurance_MG__16, We can protect anything you place value on, anything you love, anything you treasure.)}} | #: {{ux|dv|Anything wey you '''place''' value, anyting wey be sey you love, anyting wey you treasure, we fit protect am. |(LAG_12_Insurance_MG__16, We can protect anything you place value on, anything you love, anything you treasure.)}} | ||
# mark-obj-obl:arg (frequency:3) | # mark-obj-obl:arg (frequency:3) | ||
#: {{ux|dv|Mikel Obi throw pass give Odion Ighalo wey '''place''' d ball inside di net. |(bbc__69697, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Mikel Obi throw pass give Odion Ighalo wey '''place''' d ball inside di net. |(bbc__69697, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
# mark-obj (frequency:2) | # mark-obj (frequency:2) | ||
#: {{ux|dv|Di women wey '''place''' di accuse say dem bin no report di abuse on top say dem bin dey fear for dem work. |(bbc__39664, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Di women wey '''place''' di accuse say dem bin no report di abuse on top say dem bin dey fear for dem work. |(bbc__39664, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|So first of all now, you wey dey listen to me, you go solve your financial problem, den you go attend my training so dat you go know how to '''place''' your priorities right. |(WAZP_03_Education_MG__78, So first of all, you who's listening to me, you will solve your financial problem and then you will attend my training so that you will know how to place your priorities right.)}} | #: {{ux|dv|So first of all now, you wey dey listen to me, you go solve your financial problem, den you go attend my training so dat you go know how to '''place''' your priorities right. |(WAZP_03_Education_MG__78, So first of all, you who's listening to me, you will solve your financial problem and then you will attend my training so that you will know how to place your priorities right.)}} | ||
# nsubj-obj (frequency:2) | # nsubj-obj (frequency:2) | ||
− | + | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Di club bin '''place''' Abdullahi wey get contract wit di Italian side until June 2021 on 'period of rest' afta heart tests im do for March 2018. |(bbc__33581, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Di club bin '''place''' Abdullahi wey get contract wit di Italian side until June 2021 on 'period of rest' afta heart tests im do for March 2018. |(bbc__33581, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Based on the tori wey dey The Cable , di minister follow yan say di pipo wey dey '''place''' order dey arrange make e land for morning, through British Airways aeroplane and dem go carry wake enta airport to collect am. |(bbc__19208, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Based on the tori wey dey The Cable , di minister follow yan say di pipo wey dey '''place''' order dey arrange make e land for morning, through British Airways aeroplane and dem go carry wake enta airport to collect am. |(bbc__19208, __no translation__)}} | ||
− | |||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== |
Revision as of 19:23, 24 March 2021
Naija
Etymology
From: English place
Pronunciation
- pléìs
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 139
- Frequency rank in NSC treebank: 108
- Frequency in raw corpus: 2368
- Frequency rank in raw corpus: 170
Noun
- Na area where houses dey wey people day stay.
- That place name na Haran. — (jw__17345, __no translation__)
- I know dat place. — (IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__102, I know that place.)
- Make I stay for dat place. — (IBA_20_Bose-Alade_MG__81, Let me stay in that place.)
- Which people go need place to stay for some time? — (jw__45791, __no translation__)
- Na another place Nora for serve. — (jw__5079, __no translation__)
- Na this place Nathanael come from. — (jw__37414, __no translation__)
- nmod (frequency:17)
- moder place. — (NST_cleaned__38873, __no translation__)
- Con go my grand f-... moder place. — (ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__7, So I went to my grandf-... grandmother's.)
- dep (frequency:13)
- Dat place, na place wey be sey de dey sell goods, — (NST_cleaned__6022, __no translation__)
- Before we know, we come find place wey be sey we go rent. — (NST_cleaned__39766, __no translation__)
- acl-det (frequency:8)
- If you wan jam plenty people at di same time dey jolly dey go, den Elegushi na di place to visit. — (bbc__57934, __no translation__)
- Ali Nuhu believe say, to reivie di place to become modern cinema na wetin all of us suppose stand for. — (bbc__13844, __no translation__)
- cc (frequency:6)
- Kofi Annan body don land Ghana for final burial Kofi Annan: Ghana goment don announce burial date and place — (bbc__62530, __no translation__)
- Bible talk about “plenty people wey nobody go fit count,” wey “come from different country and place,” and wey dey speak different language. — (jw__30229, __no translation__)
- conj (frequency:3)
- oga Minister wey get hand for matter wey concern women fit use power tok sey building, place or land wey dey di Federation or State, na Special Mama Centre. — (hildrights__1408, __no translation__)
- as e dey Subsection for dis part, dem no go play any kain partial of politics, tribe, place, sex, religion, culture and dem no go dey carry promote any person wey dem employ for matter wey concern justice so dat kain partial no go dey. — (hildrights__1235, __no translation__)
- The time and the place dey this invitation . — (jw__38916, __no translation__)
- if dem keep di pikin for house or anoder place, e fit woundjure imsef or anoder person. — (hildrights__1032, __no translation__)
Derived forms
- If beta place no dey to put human being den why dem dey worry about information? — (bbc__57582, __no translation__)
- Priti Patel Former UK minister Priti Patel don tok say Nigeria no be beta place for foreign investors to chook dia money inside. — (bbc__83877, __no translation__)
- go follow wen e be sey person go want give pikin place make e stay for di home. — (hildrights__785, __no translation__)
- sey any volunteer organization wey give di pikin place to stay go— look every matter of di pikin again after some time; — (hildrights__1028, __no translation__)
- Meanwhile Nigeria go face Tunisia on Wednesday, 17 July for di third place match. — (bbc__66234, __no translation__)
- We go chook eye on my overall result after di third place match, na so Rohr tell BBC. — (bbc__3149, __no translation__)
Synonyms
- area 0.71 2166, town 0.65 761, village 0.62 764, shop 0.61 264, road 0.60 1516, farm 0.59 413, motor 0.58 578, side 0.58 1353, car 0.58 462
Antonyms
- area 0.71 2166, town 0.65 761, village 0.62 764, shop 0.61 264, road 0.60 1516, farm 0.59 413, motor 0.58 578, side 0.58 1353, car 0.58 462
Translations
- English: no definition
Verb
place: no definition -- Definition in Naija?
- I surprise sey e no tey before I place all the book wey dey with me. — (jw__24907, __no translation__)
- Anything wey you place value, anyting wey be sey you love, anyting wey you treasure, we fit protect am. — (LAG_12_Insurance_MG__16, We can protect anything you place value on, anything you love, anything you treasure.)
- mark-obj-obl:arg (frequency:3)
- Mikel Obi throw pass give Odion Ighalo wey place d ball inside di net. — (bbc__69697, __no translation__)
- mark-obj (frequency:2)
- Di women wey place di accuse say dem bin no report di abuse on top say dem bin dey fear for dem work. — (bbc__39664, __no translation__)
- So first of all now, you wey dey listen to me, you go solve your financial problem, den you go attend my training so dat you go know how to place your priorities right. — (WAZP_03_Education_MG__78, So first of all, you who's listening to me, you will solve your financial problem and then you will attend my training so that you will know how to place your priorities right.)
- nsubj-obj (frequency:2)
- Di club bin place Abdullahi wey get contract wit di Italian side until June 2021 on 'period of rest' afta heart tests im do for March 2018. — (bbc__33581, __no translation__)
- Based on the tori wey dey The Cable , di minister follow yan say di pipo wey dey place order dey arrange make e land for morning, through British Airways aeroplane and dem go carry wake enta airport to collect am. — (bbc__19208, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- area 0.71 2166, town 0.65 761, village 0.62 764, shop 0.61 264, road 0.60 1516, farm 0.59 413, motor 0.58 578, side 0.58 1353, car 0.58 462
Antonyms
- area 0.71 2166, town 0.65 761, village 0.62 764, shop 0.61 264, road 0.60 1516, farm 0.59 413, motor 0.58 578, side 0.58 1353, car 0.58 462
Translations
- English: no definition