Difference between revisions of "place"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 27: | Line 27: | ||
#: {{ux|dv|The time and the '''place''' dey this invitation . |(jw__38916, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|The time and the '''place''' dey this invitation . |(jw__38916, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Related form==== | ====Related form==== |
Revision as of 20:56, 24 March 2021
Naija
Etymology
From: English place
Pronunciation
- pléìs
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 139
- Frequency rank in NSC treebank: 108
- Frequency in raw corpus: 2368
- Frequency rank in raw corpus: 170
Noun
- Na area where houses dey wey people dey stay.
- Na dat place wey near Mammy market my house dey. — (NSC_Legbeti_2021. My house is close to the Mammy market.)
- Dat place name na Haran. — (jw__17345. The name of the place is Haran.)
- I know dat place. — (IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__102, I know that place.)
- Make I stay for dat place. — (IBA_20_Bose-Alade_MG__81, Let me stay in that place.)
- Na dat place wey near Mammy market my house dey. — (NSC_Legbeti_2021. My house is close to the Mammy market.)
- Na area wey person from come.
- Na this place Nathanael come from. — (jw__37414, __no translation__)
- Na when person dey talk about anoder area different from him own.
- Na another place Nora for serve. — (jw__5079, __no translation__)
- The time and the place dey this invitation . — (jw__38916, __no translation__)
Related form
Synonyms
Translations
- English: location,