place

Naija

Etymology

From: English place

Pronunciation

  • pléìs

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 139
  • Frequency rank in NSC treebank: 108
  • Frequency in raw corpus: 2368
  • Frequency rank in raw corpus: 170

Noun

  1. Na area where houses dey wey people dey stay.
    Na dat place wey near Mammy market my house dey.  — (NSC_Legbeti_2021. My house is close to the Mammy market.)
    • Dat place name na Haran.  — (jw__17345. The name of the place is Haran.)
    • I know dat place.  — (IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__102, I know that place.)
    Make I stay for dat place.  — (IBA_20_Bose-Alade_MG__81, Let me stay in that place.)
  2. Na area wey person from come.
    Na this place Nathanael come from.  — (jw__37414, __no translation__)
  3. Na when person dey talk about anoder area different from him own.
    Na another place Nora for serve.  — (jw__5079, __no translation__)
    The time and the place dey this invitation .  — (jw__38916, __no translation__)


Related form

Synonyms

Translations

  • English: location,