place

Naija

Etymology

From: English place

Pronunciation

  • pléìs

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 139
  • Frequency rank in NSC treebank: 108
  • Frequency in raw corpus: 2368
  • Frequency rank in raw corpus: 170

Noun

  1. Na area where houses dey wey people dey stay.
    • Na dat place wey near Mammy market my house dey.  — (NSC_Legbeti_2021. My house is close to the Mammy market.)
    • Dat place name na Haran.  — (jw__17345. The name of the place is Haran.)
    • I know dat place.  — (IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__102, I know that place.)
  2. Na area wey person from come.
    • Na this place Nathanael come from.  — (jw__37414. Nathanael is from here.)
    • Me I come from one place like dat wey get plenty rocks.  — (NSC_Legbeti_2021. My place of origin is quite rocky.)
  3. Na when person dey talk about anoder area different from him own.
    • Na another place Nora for serve.  — (jw__5079, __no translation__)
    • If na anoder place wey be say I no go spend transport like this, I go take de job.  — (NSC_Legbeti_2021. If the location won't cost me too much money getting there, then, I will take the job.)

Related form

Synonyms

Translations

  • English: location,