place

Naija

Etymology

From English: place

Pronunciation

  • plés

Play


Noun

  • Na somewhere wey dey ground already.
  • Dat place name na Haran.  — (jw__17345. The name of the place is Haran.)
  • I know dat place.  — (IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__102, I know that place.)
  • Na dat place wey near mammy market my house dey.  — (NSC_2021, My house is close to the Mammy market.)

Synonyms

Translations

  • English: location