play

Revision as of 17:40, 16 October 2020 by 154.66.42.138 (talk) (→‎Verb)

Naija

Alternative forms

play

Etymology

From: English play

Pronunciation

  • plẽ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 68
  • Frequency rank in NSC treebank: 191
  • Frequency in raw corpus: 2339
  • Frequency rank in raw corpus: 172

Definition

as person take dey move bodi catch fun

Noun

  1. as person dey move bodi for game
    But dem go need play as independent sport people dem.  — (bbc__22028, But they will need to play as independent sports persons.)
  2. as person dey serious do someting for work, school, house or anywhere
    Some of dem no dey take this work wey we give dem play.  — (jw__980, Some of them are serious with this work we gave them.)
  3. Drama wey person write
    Di play don land for pidgin.  — (bbc__101844, The play is now in pidgin.)
    Sometime only me go just dey like dis dey play wit my leg.  — (KAD_07_Receptionists_DG__171, Sometimes, I alone will just be there playing with my leg.)
  4. when person join club
    Di 42-year-old play for Real Madrid, Inter Milan, AC Milan and Barcelona for im 18-year football career.  — (bbc__30536, The 42-year old played with Real Madrid, Inter Milan, AC Milan and Barcelona in the 18-year period of his football career.)
    Racism dey come in different forms, some na through social media , some for field of play, even players dey racially abuse their opponents, some na from wetin dem write or too and so on.  — (brila__1330, __no translation__)
    Salah don try to conquer England before wen im follow Chelsea play for 2014, but di Premier League refuse to bow to am.  — (bbc__86773, Salah has tried to conquer England in the past when he played with Chelsea in 2014.)
    Mahrez bin dey hope say im go dey follow Manchester City play by now Leicester winger Riyad Mahrez don train with di first team for di first time since di January plans for am to transfer go Manchester City no happen.  — (bbc__64815, __no translation__)
  5. as person dey carry do wetin no pure
    This kind rough play na serious matter, because e fit lead to rape.  — (jw__36959, This manner of behaviour is a serious matter because it can lead to rape.)
    INEC oga say e no go good if foul play enter the election for Edo and Ondo.  — (NSC_Odirin 2020, The INEC boss said that it would be unfair if malpractice is recorded at the Edo and Ondo elections.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: activity, game

Verb

  1. make person dey move bodi dey catch fun
    Na so we play tire when school close today.  — (NSC__Odirin 2020, That is how we played to the point of exhaustion after school closed today.)
  2. make person take wayo collect someting from anoder person
    You just dey chop mouth sey you too sharp sake of say correct yahoo boy never play you before.  — (NSC_Odirin 2020, You are there boasting that you are not gullible because a seasoned fraudster has not played you before.)
  3. make person start film or music
    Abeg Play your marriage video make I see as you take kiss your bride.  — (NSC__Odirin 2020, Please play me the recording of your marriage so I will see how you kissed your bride.)
    Papa Emeka, you know sey children like play pass food so no dey blame am sey e no quick return from school.  — (NSC_Odirin 2020, Papa Emeka, you know that children prefer playing to eating so do not scold him for coming back late from school.)
  4. Make person put all im mind and bodi for game
    Super Eagles no fit even draw with Algeria for friendly because di players no play with church mind make injury no bench dem for di season wey just start.  — (NSC_Odirin 2020, The Super Eagles could not manage a draw with Algeria in the friendly match because the players did not give their best for fear of getting sidelined due to injury this new season.)
    De go go play for sun, use sand rub head, rub face, take am bath.  — (NST_cleaned_21878, They will go and play in the sun, rub their heads with sand, rub their faces, bathe with it.)
  5. Sey person take someting or person serious
    E no dey take im name dey play.  — (jw__9057, He/She does not joke with his name.)
    Who dey play who?  — (bbc__100174, Who is deceiving who?)
    Na play una dey play here?  — (NST_cleaned__31277, You guys are joking here, right?)
  6. You sabi di people wey dey play?  — (KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__15, Do you know those who are playing?)
  7. sey sports person
    This na d first loss since he start to dey play.  — (bbc__66270, __no translation__)
  8. We know sey to train pikin no easy, so we no use am play at all.  — (jw__38986, We know that raising a child is not easy, so we do not joke with it at all.)
  1. sey someting dey sup/
    {{ux|dv|You know wetin de play… |(ENU_Football_Fans__Discussion_DG, You do not know what is happening_
  2. sey person dey gamble
    All dose ehn Naijabet wey dem dey say de dey play.  — (BEN_17_Cctv-Jamb-And-Elections_DG__103, All those ehn Naijabet which they are saying that they are playing.)
  3. sey person dey sing for music band
    Apart from that one, e arrange Levite wey go dey sing and play music.  — (jw__25331, __no translation__)
    Dem no dey talk bad thing wey fit make person cry, dem no dey thief and play wayo.— wp16.1 -E, p.  — (jw__4204, __no translation__)
  4. sey person or team dey join for game
    But, na 11 against 11 go play on Sunday.  — (bbc__38630, But it is 11 against 11 who will play on Sunday.)
    And to dey always play match, even if na International friendly, because FIFA dey reduce point for teams wey e don tay since dem last play match.  — (bbc__11400, __no translation__)
  5. advmod (frequency:3)
    You tink sey I dey here dey play?  — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__114, Do you think that I am here to play ?)
    We know play well na one of those nights.  — (bbc__7132, __no translation__)
  6. det-obj (frequency:3)
  1. Ah see ma sef di play strategic role for CBCHS, ah get plenty responsibility and management want more because deh know de kain training weh a get Tah tok.  — (bbc__13322, __no translation__)
  1. Play, play, play, play, de no fit score ball well.  — (JOS_24_Football_M__44, Play, play, play,play, they cannot score well enough.)
  2. aux-dep (frequency:2)

Related forms

  1. wey di Germany international play maker dey closing on a new signing deal to allow Alexis Sanchez out of Emirates Stadium too follow join body.  — (NST_cleaned__39887, __no translation__)
    E say Ozil wen no get matter for di end of di season ah... wey di Germany international play maker dey closing on a new signing deal to allow Alexis Sanchez out of Emirates Stadium too follow join body.  — (ONI_10_Sport-Commentary_MG__23, He said Ozil who had no issues at the end of the season uh... the German international playmaker is closing on a new signing deal to let Alexis Sanchez out of Emirates Stadium.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: play, join,