Difference between revisions of "plenty"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | |||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[plenti]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''plenty'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * ˈplɛntì |
<sm2>Pcm-ng-plenty.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-plenty.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-plenty.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-plenty.m.ogg</sm2> | ||
Line 16: | Line 17: | ||
* Frequency in raw corpus: 2311 | * Frequency in raw corpus: 2311 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 174 | * Frequency rank in raw corpus: 174 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | # Na make someting surplus full ground. | |
− | + | #: {{ux|dv|Food go '''plenty'''. |(jw__26136, __no translation__)}} | |
− | + | #: {{ux|dv|Di tray wide, di food con '''plenty'''. |(JOS_26_Small-Talk_DG__186, The tray is wide; the food was then plenty.)}} | |
− | + | # Na make someting too surplus pass wetin dem need. | |
− | # | + | #: {{ux|dv|'We too '''plenty''' here' |(NSC_Legbeti_2021. We are more than enough here.)}} |
− | #: {{ux|dv|''' | + | #: {{ux|dv|Una too '''plenty'''. |(NST_cleaned__32424, __no translation__)}} |
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | # | ||
− | |||
− | #: {{ux|dv|'We too '''plenty''' here' |( | ||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
#: {{ux|dv|E '''plenty'''. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__56, It's plenty.)}} | #: {{ux|dv|E '''plenty'''. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__56, It's plenty.)}} | ||
− | # | + | # Na make someting never reach, not to talk of surplus. |
− | #: {{ux|dv| | + | #: {{ux|dv|We tel you say de food no '''plenty''', you still bring spoon, you dey crazy? |(NSC_Legbeti_2021. We told you the food isnt enough to feed us yet you brought out spoon, are you alright?.)}} |
#: {{ux|dv|For I just newly come inside barrack here, so I never too get customer wey '''plenty'''. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__8, Because I just moved into the barracks here, so I really don’t have many customers.)}} | #: {{ux|dv|For I just newly come inside barrack here, so I never too get customer wey '''plenty'''. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__8, Because I just moved into the barracks here, so I really don’t have many customers.)}} | ||
− | # | + | # Na make someting surplus for way wey be say e no good. |
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Salt too dey '''plenty''' for di guy shawarma. |(IBA_07_Na-Love_DG__309, The guy's shawarma is always too salty.)}} | #: {{ux|dv|Salt too dey '''plenty''' for di guy shawarma. |(IBA_07_Na-Love_DG__309, The guy's shawarma is always too salty.)}} | ||
− | + | #: {{ux|dv|Because people dey '''plenty''' for outside wey dey look for job. |(NST_cleaned__3965. The Unemployed people out there are )}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Because people dey '''plenty''' for outside wey dey look for job. |(NST_cleaned__3965 | ||
#: {{ux|dv|Tantis mtschew, deir maggi too dey '''plenty''' inside food jare ah. |(IBA_07_Na-Love_DG__277, Tantis, mtchew, they always add too many Maggi cubes to their food.)}} | #: {{ux|dv|Tantis mtschew, deir maggi too dey '''plenty''' inside food jare ah. |(IBA_07_Na-Love_DG__277, Tantis, mtchew, they always add too many Maggi cubes to their food.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | + | ====Related form==== | |
− | + | * [[plenty-plenty]] | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * many | + | * [[many]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[small]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''sufficient'', ''abundant'' |
Revision as of 20:43, 23 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English plenty
Pronunciation
- ˈplɛntì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 71
- Frequency rank in NSC treebank: 185
- Frequency in raw corpus: 2311
- Frequency rank in raw corpus: 174
Adjective
- Na make someting surplus full ground.
- Food go plenty. — (jw__26136, __no translation__)
- Di tray wide, di food con plenty. — (JOS_26_Small-Talk_DG__186, The tray is wide; the food was then plenty.)
- Na make someting too surplus pass wetin dem need.
- We too plenty' here' — (NSC_Legbeti_2021. We are more than enough here.)
- Una too plenty. — (NST_cleaned__32424, __no translation__)
- E plenty. — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__56, It's plenty.)
- Na make someting never reach, not to talk of surplus.
- We tel you say de food no plenty, you still bring spoon, you dey crazy? — (NSC_Legbeti_2021. We told you the food isnt enough to feed us yet you brought out spoon, are you alright?.)
- For I just newly come inside barrack here, so I never too get customer wey plenty. — (IBA_20_Bose-Alade_MG__8, Because I just moved into the barracks here, so I really don’t have many customers.)
- Na make someting surplus for way wey be say e no good.
- Salt too dey plenty for di guy shawarma. — (IBA_07_Na-Love_DG__309, The guy's shawarma is always too salty.)
- Because people dey plenty for outside wey dey look for job. — (NST_cleaned__3965. The Unemployed people out there are )
- Tantis mtschew, deir maggi too dey plenty inside food jare ah. — (IBA_07_Na-Love_DG__277, Tantis, mtchew, they always add too many Maggi cubes to their food.)
Related form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: sufficient, abundant