Difference between revisions of "plenty"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
# Na make someting surplus full ground. | # Na make someting surplus full ground. | ||
− | #: {{ux|dv|Food go '''plenty'''. |(jw__26136 | + | #:* {{ux|dv|Food go '''plenty'''. |(jw__26136. Food will be surplus.)}} |
− | #: {{ux|dv|Di tray wide, di food con '''plenty'''. |(JOS_26_Small-Talk_DG__186, The tray is wide; the food was then plenty.)}} | + | #:* {{ux|dv|Di tray wide, di food con '''plenty'''. |(JOS_26_Small-Talk_DG__186, The tray is wide; the food was then plenty.)}} |
# Na make someting too surplus pass wetin dem need. | # Na make someting too surplus pass wetin dem need. | ||
− | #: {{ux|dv|'We too '''plenty''' here' |(NSC_Legbeti_2021. We are more than enough here.)}} | + | #:* {{ux|dv|'We too '''plenty''' here' |(NSC_Legbeti_2021. We are more than enough here.)}} |
− | #: | + | #:* {{ux|dv|E '''plenty'''. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__56, It's plenty.)}} |
− | |||
# Na make someting never reach, not to talk of surplus. | # Na make someting never reach, not to talk of surplus. | ||
− | #: {{ux|dv|We tel you say de food no '''plenty''', you still bring spoon, you dey crazy? |(NSC_Legbeti_2021. We told you the food | + | #:* {{ux|dv|We tel you say de food no '''plenty''', you still bring spoon, you dey crazy? |(NSC_Legbeti_2021. We told you the food isn't enough to feed us yet you brought out spoon, are you alright?.)}} |
− | #: {{ux|dv|For I just newly come inside barrack here, so I never too get customer wey '''plenty'''. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__8, Because I just moved into the barracks here, so I really don’t have many customers.)}} | + | #:* {{ux|dv|For I just newly come inside barrack here, so I never too get customer wey '''plenty'''. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__8, Because I just moved into the barracks here, so I really don’t have many customers.)}} |
# Na make someting surplus for way wey be say e no good. | # Na make someting surplus for way wey be say e no good. | ||
− | #: {{ux|dv|Salt too dey '''plenty''' for di guy shawarma. |(IBA_07_Na-Love_DG__309, The guy's shawarma is always too salty.)}} | + | #:* {{ux|dv|Salt too dey '''plenty''' for di guy shawarma. |(IBA_07_Na-Love_DG__309, The guy's shawarma is always too salty.)}} |
− | #: {{ux|dv|Because people dey '''plenty''' for outside wey dey look for job. |(NST_cleaned__3965. The Unemployed people out there are )}} | + | #:* {{ux|dv|Because people dey '''plenty''' for outside wey dey look for job. |(NST_cleaned__3965. The Unemployed people out there are )}} |
− | #: {{ux|dv|Tantis mtschew, deir maggi too dey '''plenty''' inside food jare ah. |(IBA_07_Na-Love_DG__277, Tantis, mtchew, they always add too many Maggi cubes to their food.)}} | + | #:* {{ux|dv|Tantis mtschew, deir maggi too dey '''plenty''' inside food jare ah. |(IBA_07_Na-Love_DG__277, Tantis, mtchew, they always add too many Maggi cubes to their food.)}} |
====Related form==== | ====Related form==== |
Revision as of 20:46, 23 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English plenty
Pronunciation
- ˈplɛntì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 71
- Frequency rank in NSC treebank: 185
- Frequency in raw corpus: 2311
- Frequency rank in raw corpus: 174
Adjective
- Na make someting surplus full ground.
- Food go plenty. — (jw__26136. Food will be surplus.)
- Di tray wide, di food con plenty. — (JOS_26_Small-Talk_DG__186, The tray is wide; the food was then plenty.)
- Na make someting too surplus pass wetin dem need.
- We too plenty' here' — (NSC_Legbeti_2021. We are more than enough here.)
- E plenty. — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__56, It's plenty.)
- Na make someting never reach, not to talk of surplus.
- We tel you say de food no plenty, you still bring spoon, you dey crazy? — (NSC_Legbeti_2021. We told you the food isn't enough to feed us yet you brought out spoon, are you alright?.)
- For I just newly come inside barrack here, so I never too get customer wey plenty. — (IBA_20_Bose-Alade_MG__8, Because I just moved into the barracks here, so I really don’t have many customers.)
- Na make someting surplus for way wey be say e no good.
- Salt too dey plenty for di guy shawarma. — (IBA_07_Na-Love_DG__309, The guy's shawarma is always too salty.)
- Because people dey plenty for outside wey dey look for job. — (NST_cleaned__3965. The Unemployed people out there are )
- Tantis mtschew, deir maggi too dey plenty inside food jare ah. — (IBA_07_Na-Love_DG__277, Tantis, mtchew, they always add too many Maggi cubes to their food.)
Related form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: sufficient, abundant