plenty

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English plenty

Pronunciation

  • ˈplɛntì


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 71
  • Frequency rank in NSC treebank: 185
  • Frequency in raw corpus: 2311
  • Frequency rank in raw corpus: 174

Adjective

  1. Na make someting surplus full ground.
    Food go plenty.  — (jw__26136, __no translation__)
    Di tray wide, di food con plenty.  — (JOS_26_Small-Talk_DG__186, The tray is wide; the food was then plenty.)
  2. Na make someting too surplus pass wetin dem need.
    We too plenty' here'  — (NSC_Legbeti_2021. We are more than enough here.)
    Una too plenty.  — (NST_cleaned__32424, __no translation__)
    E plenty.  — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__56, It's plenty.)
  3. Na make someting never reach, not to talk of surplus.
    We tel you say de food no plenty, you still bring spoon, you dey crazy?  — (NSC_Legbeti_2021. We told you the food isnt enough to feed us yet you brought out spoon, are you alright?.)
    For I just newly come inside barrack here, so I never too get customer wey plenty.  — (IBA_20_Bose-Alade_MG__8, Because I just moved into the barracks here, so I really don’t have many customers.)
  4. Na make someting surplus for way wey be say e no good.
    Salt too dey plenty for di guy shawarma.  — (IBA_07_Na-Love_DG__309, The guy's shawarma is always too salty.)
    Because people dey plenty for outside wey dey look for job.  — (NST_cleaned__3965. The Unemployed people out there are )
    Tantis mtschew, deir maggi too dey plenty inside food jare ah.  — (IBA_07_Na-Love_DG__277, Tantis, mtchew, they always add too many Maggi cubes to their food.)

Related form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: sufficient, abundant