Difference between revisions of "pour"

Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* púɔ
+
* pûɔ
 
<sm2>Pcm-ng-pour.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-pour.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-pour.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-pour.m.ogg</sm2>

Revision as of 13:11, 5 July 2021

Naija

Etymology

From: English pour

Pronunciation

  • pûɔ

Play Play

Transitive Verb

Sey water water someting dey comot for inside someting or somewhere.

  • E no good make person dey carry 'pour water anyhow for ground house wey get tiles, ground fit draw person fall.  — (NSC_Abonyi_2021, We should be careful about spilling water in a tiled apartment so that someone does not slip.)
  • If man no use sense dey pour na one chance e go see eself.  — (NSC_Abonyi_2021, A man be sensible about having unprotected sex, otherwise he would get into serious trouble. )

Synonym

turn; nack, release

Translation

  • English: pour, release