pour

Naija

Etymology

From: English pour

Pronunciation

  • pûɔ

Play Play

Verb

Sey water water someting dey comot for inside someting or somewhere.

  • E no good make person dey carry pour water anyhow for ground house wey get tiles, ground fit draw person fall.  — (NSC_Abonyi_2021, We should be careful about spilling water in a tiled apartment so that someone does not slip.)
  • If man no use sense dey pour na one chance e go see eself.  — (NSC_Abonyi_2021, A man be sensible about having unprotected sex, otherwise he would get into serious trouble. )

Synonym

turn; nack, release

Translation

  • English: pour, release