press
Naija
Alternative forms
Etymology
etymology:English ' press'.
Pronunciation
- prɛ́s
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 7
- Frequency rank in NSC treebank: 966
- Frequency in raw corpus: 342
- Frequency rank in raw corpus: 892
Verb
press: to iron -- Definition in Naija?
- Egbokhare (frequency:Inf)
- Joke, abeg help me press my shirt now. — no translation
- aux-obj (frequency:6)
- As she open eye, na her breasts wey she see say dey press her. — (bbc__9111, __no translation__)
- You no fit know dem if na all your time you take dey press phone. — (jw__47752, __no translation__)
- obj (frequency:4)
- Until one nice Muslim man come help me press di wound. — (bbc__521, __no translation__)
- She fit use her leg take eat, press her phone and even use am paint. — (bbc__17380, __no translation__)
- mark-obj (frequency:4)
- No dey tempted to press anyting. — (IBA_13_Road-Safety_M__175, Don't be tempted to apply anything.)
- Reuters US whistleblower, Edward Snowden, don slam di arrest of di WikiLeaks founder, Julian Assange, as im say na dark moment for press freedom. — (bbc__85503, __no translation__)
- nsubj (frequency:3)
- Now dem tell am sey no bone break o, sey na just make im hang di hand, make e press hand, — (WAZA_07_Self-Medication_T__144, Now, they told her that no bone broke, that it's just for him to hang the hand and press the hand.)
- E, di guy con convince us sey, as you dey see am for a real keyboard eh, is, as we press, we no go hear sound sha, but we dey in order. — (KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__101, He... the guy now convinced us that as we see it on a real keyboard eh, is... as we press, we will not hear any sound really, but we are on the right cause.)
- - (frequency:2)
- 'l believe by evening, goment go press brake for di 24-hour curfew, me l get food for house because l dey buy plentikeep but odas dey wey dey buy food day by day dey suffer. — (bbc__8610, __no translation__)
- Buhari sign three new laws on Friday 8 June, 2018. President Muhammadu Buhari don use biro press hand on top new law for Nigeria wey don block vice-presidos to contest for president more dan once if dem take ova dia oga post become president before anoda election. — (bbc__20982, __no translation__)
- cc-obj (frequency:2)
- Click on top am and press Manage ads settings. — (bbc__99599, __no translation__)
- Write wetin you want find or choose wetin dey and press Find . — (jw__47102, __no translation__)
- conj-obj (frequency:2)
- You dey drive anyhow, you dey press am, dey march am, na accident e dey result in. — (IBA_13_Road-Safety_M__222, You are driving anyhow; you are accelerating, marching it; it is accident, it results to.)
- E hold am, come begin press im neck and tell am sey: “Pay me everything wey you dey owe me.” But the other slave come fall for ground, begin beg am sey: “Still give me time and I go pay you back.” But the slave wey the king forgive, no gree forgive this one wey dey owe am. — (jw__35213, __no translation__)
- advcl-obj (frequency:2)
- Press di egusi so dat oil go comot! — (KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Press the egusi so that oil will come out.)
- World Press Freedom index wey Reporters Without Borders release rank Nigeria as number 120 out of 180 kontris unto how press freedom dey exist. — (bbc__101353, __no translation__)
- advmod-obj (frequency:2)
- Sey de go just dey where de dey, just press deir all di pressable, di computer, di phones, di everything, and dey just decide. — (WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__98, That they do nothing but play with their electronic gadgets like computers, phones and the like while making decisions.)
- Three weeks ago, CID boss, COP Maame Yaa Tiwaa Addo-Danquah organise press conference where she reveal sey dem finally know where de kidnapped girls dey, wey dem fit confirm sey dem be safe. — (bbc__93947, __no translation__)
- Make person dey do yahoo
Derived forms
Synonyms
- conference 0.73 244, statement 0.63 1097, official 0.61 508, briefing 0.54 14, joint 0.54 153, newspaper 0.53 249, plenary 0.50 19, washington 0.50 88, tweeter 0.50 17
Antonyms
- conference 0.73 244, statement 0.63 1097, official 0.61 508, briefing 0.54 14, joint 0.54 153, newspaper 0.53 249, plenary 0.50 19, washington 0.50 88, tweeter 0.50 17
Translations
- English: to iron