press

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English press

Pronunciation

  • prɛ́s

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 7
  • Frequency rank in NSC treebank: 966
  • Frequency in raw corpus: 342
  • Frequency rank in raw corpus: 892

Verb

press: to iron -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Joke, abeg help me press my shirt now.  — no translation
  2. aux-obj (frequency:6)
    As she open eye, na her breasts wey she see say dey press her.  — (bbc__9111, __no translation__)
    You no fit know dem if na all your time you take dey press phone.  — (jw__47752, __no translation__)
  3. obj (frequency:4)
    Until one nice Muslim man come help me press di wound.  — (bbc__521, __no translation__)
    She fit use her leg take eat, press her phone and even use am paint.  — (bbc__17380, __no translation__)
  4. mark-obj (frequency:4)
    No dey tempted to press anyting.  — (IBA_13_Road-Safety_M__175, Don't be tempted to apply anything.)
    Reuters US whistleblower, Edward Snowden, don slam di arrest of di WikiLeaks founder, Julian Assange, as im say na dark moment for press freedom.  — (bbc__85503, __no translation__)
  5. nsubj (frequency:3)
    Now dem tell am sey no bone break o, sey na just make im hang di hand, make e press hand,  — (WAZA_07_Self-Medication_T__144, Now, they told her that no bone broke, that it's just for him to hang the hand and press the hand.)
    E, di guy con convince us sey, as you dey see am for a real keyboard eh, is, as we press, we no go hear sound sha, but we dey in order.  — (KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__101, He... the guy now convinced us that as we see it on a real keyboard eh, is... as we press, we will not hear any sound really, but we are on the right cause.)
  6. - (frequency:2)
    'l believe by evening, goment go press brake for di 24-hour curfew, me l get food for house because l dey buy plentikeep but odas dey wey dey buy food day by day dey suffer.  — (bbc__8610, __no translation__)
    Buhari sign three new laws on Friday 8 June, 2018. President Muhammadu Buhari don use biro press hand on top new law for Nigeria wey don block vice-presidos to contest for president more dan once if dem take ova dia oga post become president before anoda election.  — (bbc__20982, __no translation__)
  7. cc-obj (frequency:2)
    Click on top am and press Manage ads settings.  — (bbc__99599, __no translation__)
    Write wetin you want find or choose wetin dey and press Find .  — (jw__47102, __no translation__)
  8. conj-obj (frequency:2)
    You dey drive anyhow, you dey press am, dey march am, na accident e dey result in.  — (IBA_13_Road-Safety_M__222, You are driving anyhow; you are accelerating, marching it; it is accident, it results to.)
    E hold am, come begin press im neck and tell am sey: “Pay me everything wey you dey owe me.” But the other slave come fall for ground, begin beg am sey: “Still give me time and I go pay you back.” But the slave wey the king forgive, no gree forgive this one wey dey owe am.  — (jw__35213, __no translation__)
  9. advcl-obj (frequency:2)
    Press di egusi so dat oil go comot!  — (KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Press the egusi so that oil will come out.)
    World Press Freedom index wey Reporters Without Borders release rank Nigeria as number 120 out of 180 kontris unto how press freedom dey exist.  — (bbc__101353, __no translation__)
  10. advmod-obj (frequency:2)
    Sey de go just dey where de dey, just press deir all di pressable, di computer, di phones, di everything, and dey just decide.  — (WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__98, That they do nothing but play with their electronic gadgets like computers, phones and the like while making decisions.)
    Three weeks ago, CID boss, COP Maame Yaa Tiwaa Addo-Danquah organise press conference where she reveal sey dem finally know where de kidnapped girls dey, wey dem fit confirm sey dem be safe.  — (bbc__93947, __no translation__)
  11. Make person dey do yahoo

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to iron