press

Naija

Etymology

From: English press

Pronunciation

  • prɛ́s

Play Play

Verb

  1. Make person use iron wey dey hot take straight cloth.
    • Joke, abeg help me press my shirt now.  — (Egbokhare_2021, Joke, please kindly iron my shirt for me now.)
  2. Make person take hand squeeze someting.
    • You dey drive anyhow, you dey press am, dey march am, na accident e dey result in.  — (IBA_13_Road-Safety_M__222, You are driving recklessly, applying the accelerator; that may result in an accident.)
    • Press di egusi so dat oil go comot!  — (KAD_10_Egusi-Soup_MG__22, Squeeze the egusi to extract oil from it.)
  3. Make person dey busy ontop computer sake of sey e want use wayo collect people money.
    • The bros don dey press since primary school na when wey e reach university na e come pay.  — (NSC_Abonyi_2021, The now mature guy has persisted in the shady business of cyber theft since primary school; it paid off for him when he was at the university.)
    • De go just dey where de dey, just press deir all di pressable, di computer, di phones, di everything, and dey just decide.  — (WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__98, They spend all their time busy at the computer, their devices and all in an attempt to find someone to swindle.)

Related forms

Translations

  • English: to iron, squeeze, tap,