Difference between revisions of "press brake"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* prɛ̆sbreɪ̂k | * prɛ̆sbreɪ̂k | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-press brake.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-press brake.m.ogg</sm2> | ||
===Verb Phrase=== | ===Verb Phrase=== |
Revision as of 13:06, 6 December 2021
Naija
Etymology
From: English press and brake
Pronunciation
- prɛ̆sbreɪ̂k
Verb Phrase
- Make person use leg touch wetin dey make someting wey dey move dey stop.
- If you see police press brake o. If de see sey you no want stop, de go shoot o. — (NSC_2021, If you see the police, hot the brakes. If they see that you don't want to stop, they may shoot.)
- Make dem stop someting wey dey happen before.
- l believe by evening, goment go press brake for di 24-hour curfew. — (bbc__8610, I believe by evening, the government will halt the 24-hours curfew.)
- Oga press brake abeg! I don reach where I go come down. — (NSC_2021, Mister, stop please!I have gotten to where I will alight.)
Related forms
Translation
- English: halt, pause