Difference between revisions of "press brake"
(→Naija) |
|||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-press brake.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-press brake.m.ogg</sm2> | ||
− | ===Verb | + | ===Verb=== |
# Make person use leg touch wetin dey make someting wey dey move dey stop. | # Make person use leg touch wetin dey make someting wey dey move dey stop. | ||
#: {{ux|dv| If you see police '''press brake''' o. If de see sey you no want stop, de go shoot o. |(NSC_2021, If you see the police, hot the brakes. If they see that you don't want to stop, they may shoot.)}} | #: {{ux|dv| If you see police '''press brake''' o. If de see sey you no want stop, de go shoot o. |(NSC_2021, If you see the police, hot the brakes. If they see that you don't want to stop, they may shoot.)}} | ||
# Make dem stop someting wey dey happen before. | # Make dem stop someting wey dey happen before. | ||
#:* {{ux|dv|l believe by evening, goment go '''press brake''' for di 24-hour curfew.|(bbc__8610, I believe by evening, the government will halt the 24-hours curfew.)}} | #:* {{ux|dv|l believe by evening, goment go '''press brake''' for di 24-hour curfew.|(bbc__8610, I believe by evening, the government will halt the 24-hours curfew.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| Oga '''press brake''' abeg! I don reach where I go come down.|(NSC_2021, Mister, stop please!I have gotten to where I will alight.)}} | + | #:* {{ux|dv| Oga '''press brake''' abeg! I don reach where I go come down.|(NSC_2021, Mister, stop please! I have gotten to where I will alight.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Revision as of 20:07, 24 November 2022
Naija
Etymology
From: English press and brake
Pronunciation
- prɛ̆sbreɪ̂k
Verb
- Make person use leg touch wetin dey make someting wey dey move dey stop.
- If you see police press brake o. If de see sey you no want stop, de go shoot o. — (NSC_2021, If you see the police, hot the brakes. If they see that you don't want to stop, they may shoot.)
- Make dem stop someting wey dey happen before.
- l believe by evening, goment go press brake for di 24-hour curfew. — (bbc__8610, I believe by evening, the government will halt the 24-hours curfew.)
- Oga press brake abeg! I don reach where I go come down. — (NSC_2021, Mister, stop please! I have gotten to where I will alight.)
Related forms
Translation
- English: halt, pause