Difference between revisions of "press brake"
(→Verb) |
|||
(12 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
+ | From: English ''press'' and ''brake'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | + | * prɛ̆sbreɪ̂k | |
− | + | <sm2>Pcm-ng-press brake 2.f.ogg</sm2> | |
− | + | <sm2>Pcm-ng-press brake.m.ogg</sm2> | |
− | #:{{ux|dv|l believe by evening, goment go '''press''' | + | ===Verb=== |
+ | # Make person use leg touch wetin dey make someting wey dey move dey stop. | ||
+ | #: {{ux|dv| If you see police '''press brake''' o. If de see sey you no want stop, de go shoot o. |(If you see the police, hot the brakes. If they see that you don't want to stop, they may shoot.)}} | ||
+ | # Make dem stop someting wey dey happen before. | ||
+ | #:* {{ux|dv|l believe by evening, goment go '''press brake''' for di 24-hour curfew.|(bbc__8610, I believe by evening, the government will halt the 24-hours curfew.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Oga '''press brake''' abeg! I don reach where I go come down.|(Mister, stop please! I have gotten to where I will alight.)}} | ||
− | + | ===Related forms=== | |
− | + | * [[press hand]], [[press]] | |
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''halt, pause'' |
Latest revision as of 10:46, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English press and brake
Pronunciation
- prɛ̆sbreɪ̂k
Verb
- Make person use leg touch wetin dey make someting wey dey move dey stop.
- If you see police press brake o. If de see sey you no want stop, de go shoot o. — (If you see the police, hot the brakes. If they see that you don't want to stop, they may shoot.)
- Make dem stop someting wey dey happen before.
- l believe by evening, goment go press brake for di 24-hour curfew. — (bbc__8610, I believe by evening, the government will halt the 24-hours curfew.)
- Oga press brake abeg! I don reach where I go come down. — (Mister, stop please! I have gotten to where I will alight.)
Related forms
Translation
- English: halt, pause