Difference between revisions of "press brake"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
(7 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* prɛ̆sbreɪ̂k | * prɛ̆sbreɪ̂k | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-press brake 2.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-press brake.m.ogg</sm2> | ||
− | ===Verb | + | ===Verb=== |
− | Make dem | + | # Make person use leg touch wetin dey make someting wey dey move dey stop. |
− | :* {{ux|dv|l believe by evening, goment go '''press brake''' for di 24-hour curfew, | + | #: {{ux|dv| If you see police '''press brake''' o. If de see sey you no want stop, de go shoot o. |(If you see the police, hot the brakes. If they see that you don't want to stop, they may shoot.)}} |
+ | # Make dem stop someting wey dey happen before. | ||
+ | #:* {{ux|dv|l believe by evening, goment go '''press brake''' for di 24-hour curfew.|(bbc__8610, I believe by evening, the government will halt the 24-hours curfew.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Oga '''press brake''' abeg! I don reach where I go come down.|(Mister, stop please! I have gotten to where I will alight.)}} | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
− | * [[press hand]] | + | * [[press hand]], [[press]] |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: | + | * English: ''halt, pause'' |
Latest revision as of 10:46, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English press and brake
Pronunciation
- prɛ̆sbreɪ̂k
Verb
- Make person use leg touch wetin dey make someting wey dey move dey stop.
- If you see police press brake o. If de see sey you no want stop, de go shoot o. — (If you see the police, hot the brakes. If they see that you don't want to stop, they may shoot.)
- Make dem stop someting wey dey happen before.
- l believe by evening, goment go press brake for di 24-hour curfew. — (bbc__8610, I believe by evening, the government will halt the 24-hours curfew.)
- Oga press brake abeg! I don reach where I go come down. — (Mister, stop please! I have gotten to where I will alight.)
Related forms
Translation
- English: halt, pause