Difference between revisions of "press brake"

Line 6: Line 6:
  
 
===Verb Phrase===
 
===Verb Phrase===
Make dem  
+
* Make dem stop someting wey dey happen before.
:* {{ux|dv|l believe by evening, goment go '''press brake''' for di 24-hour curfew, me l get food for house because l dey buy plenti keep but odas dey wey dey buy food day by day dey suffer. |(bbc__8610, )}}
+
:* {{ux|dv|l believe by evening, goment go '''press brake''' for di 24-hour curfew.|(bbc__8610, I believe by evening, the government will halt the 24-hours curfew.)}}
 
+
:* {{ux|dv| Oga '''press brake''' abeg! I don reach where I go come down.|(NSC_2021, Mister, stop please!I have gotten to where I will alight.)}}
 
===Related forms===
 
===Related forms===
* [[press hand]]
+
* [[press hand]], [[press]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''apply break'', ''halt, pause''
 
* English: ''apply break'', ''halt, pause''

Revision as of 13:47, 28 August 2021

Naija

Etymology

From: English press and brake

Pronunciation

  • prɛ̆sbreɪ̂k

Verb Phrase

  • Make dem stop someting wey dey happen before.
  • l believe by evening, goment go press brake for di 24-hour curfew.  — (bbc__8610, I believe by evening, the government will halt the 24-hours curfew.)
  • Oga press brake abeg! I don reach where I go come down.  — (NSC_2021, Mister, stop please!I have gotten to where I will alight.)

Related forms

Translation

  • English: apply break, halt, pause