Difference between revisions of "press brake"

Line 6: Line 6:
  
 
===Verb Phrase===
 
===Verb Phrase===
* Make dem stop someting wey dey happen before.
+
# Make person use leg touch wetin dey make someting wey dey move dey stop.
:* {{ux|dv|l believe by evening, goment go '''press brake''' for di 24-hour curfew.|(bbc__8610, I believe by evening, the government will halt the 24-hours curfew.)}}
+
#: {{ux|dv| If you see police '''press brake''' o. If de see sey you no want stop, de go shoot o. |(NSC_2021, If you see the police, hot the brakes. If they see that you don't want to stop, they may shoot.)}}
:* {{ux|dv| Oga '''press brake''' abeg! I don reach where I go come down.|(NSC_2021, Mister, stop please!I have gotten to where I will alight.)}}
+
# Make dem stop someting wey dey happen before.
 +
#:* {{ux|dv|l believe by evening, goment go '''press brake''' for di 24-hour curfew.|(bbc__8610, I believe by evening, the government will halt the 24-hours curfew.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Oga '''press brake''' abeg! I don reach where I go come down.|(NSC_2021, Mister, stop please!I have gotten to where I will alight.)}}
 +
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[press hand]], [[press]]
 
* [[press hand]], [[press]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English:  ''halt, pause''
 
* English:  ''halt, pause''

Revision as of 11:47, 16 September 2021

Naija

Etymology

From: English press and brake

Pronunciation

  • prɛ̆sbreɪ̂k

Verb Phrase

  1. Make person use leg touch wetin dey make someting wey dey move dey stop.
    If you see police press brake o. If de see sey you no want stop, de go shoot o.  — (NSC_2021, If you see the police, hot the brakes. If they see that you don't want to stop, they may shoot.)
  2. Make dem stop someting wey dey happen before.
    • l believe by evening, goment go press brake for di 24-hour curfew.  — (bbc__8610, I believe by evening, the government will halt the 24-hours curfew.)
    • Oga press brake abeg! I don reach where I go come down.  — (NSC_2021, Mister, stop please!I have gotten to where I will alight.)

Related forms

Translation

  • English: halt, pause