press brake

Naija

Etymology

From: English press and brake

Pronunciation

  • prɛ̆sbreɪ̂k

Verb Phrase

  • Make dem stop someting wey dey happen before.
  • l believe by evening, goment go press brake for di 24-hour curfew.  — (bbc__8610, I believe by evening, the government will halt the 24-hours curfew.)
  • Oga press brake abeg! I don reach where I go come down.  — (NSC_2021, Mister, stop please!I have gotten to where I will alight.)

Related forms

Translation

  • English: halt, pause