proper
Naija
Alternative forms
Etymology
Borrowed from English proper
Pronunciation
- prɔ́pà
Adjective
proper: appropriate -- Definition in Naija?
- Egbokhare (frequency:Inf)
- Every pikin suppose get di kind help wey dem ask for wey proper for im condition. — no translation
- - (frequency:166)
- Me, as I dey so, na proper teacher I be. — (KAD_30_Education_M__4, Me, as I am here, I am a proper teacher.)
- Make she come moh give am proper vanishing. — (KAD_06_Cooking_DG__119, She should come let us give her proper garnishing.)
- advmod (frequency:4)
- Di tok-tok pesin for di Nigeria Customs Service, Joseph Attah, tell BBC Pidgin say wetin happun na just proper medical case and notin else. — (bbc__38985, __no translation__)
- Oga Abdullateef, say, every pilgrimage person must under-go very proper screening, to check dos wey dey like use thru pilgrimage waka-waka, take dey tule enter other contri-dem. — (ja102__3668, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- public 0.65 1012, legal 0.60 216, exercise 0.58 178, insurance 0.55 138, correct 0.54 1344, research 0.54 370, policy 0.54 216, compulsory 0.53 81, kpaakpakpa 0.53 25
Antonyms
- public 0.65 1012, legal 0.60 216, exercise 0.58 178, insurance 0.55 138, correct 0.54 1344, research 0.54 370, policy 0.54 216, compulsory 0.53 81, kpaakpakpa 0.53 25
Translations
- English: appropriate