proper

Revision as of 20:18, 24 November 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Adjective)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: proper

Pronunciation

  • prɔ́pà

Play Play

Adjective

  • Wetin make sense well well wey dey as e suppose be.
  • Every pikin suppose get di kind help wey dem ask for wey proper for im condition.  — Egbokhare_2020, Every child needs to get the need appropriate for their condition.)
  • Me, as I dey so, na proper teacher I be.  — (KAD_30_Education_M__4, I'm a certified teacher.)


Translations

  • English: proper, appropriate