put

Naija

Alternative forms

Etymology

From English put

Pronunciation

  • pʊt

Play Play

Definition

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 326
  • Frequency rank in NSC treebank: 57
  • Frequency in raw corpus: 4185
  • Frequency rank in raw corpus: 90

The word is used more orally than in written texts.


Verb

Put

  1. Sey dem carry something for where e dey, carry carry am go anoder place
  1. You turn am put inside rubber.  — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__8, You put it into a plastic bowl.)
    Dat one join put for ideal man.  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__174, That one is part of the ideal man.)
    You know sey no be every food wey you just see dey pass, you go just carry put for inside your mouth dey chop.  — (NST_cleaned__36303,You know that it is not every food you see you'll put in your mouth and eat? )

Derived forms

Synonyms

  • chook, shook, pour

Antonyms

comot, troway

Translations

  • English: no definition, put