put mouth

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English put + mouth

Pronunciation

  • púmáùt

Play Play

Usage

Definition

  • to add to matter wey dey ground
  • to involve for matter wey no concern person

Verb Phrase

  1. We want make you put mouth for dis matter.  — We want you to say something on the issue at hand
    You too dey put mouth for people matter.  —  You always interfere in people's issues

Translations

  • English: make verbal contributions