Difference between revisions of "quata"

Line 14: Line 14:
 
* Make person dey quarrel with anoder person [[sotay]] e fit won fight with di person.
 
* Make person dey quarrel with anoder person [[sotay]] e fit won fight with di person.
 
:* {{ux|dv| I don dey '''quata''' wit am since.|Egbokhare_2020, I have been quarreling with him since.)}}
 
:* {{ux|dv| I don dey '''quata''' wit am since.|Egbokhare_2020, I have been quarreling with him since.)}}
 +
:* {{ux|dv| Una wit una landlord don dey '''quata''' since last week. Wetin? |(NSC_2021, You all have been quarrelling with your landlord since last week. What is the problem?)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[vex]]
 
* [[vex]]
Line 20: Line 21:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''quarrel, clash''
 
* English: ''quarrel, clash''
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 21:46, 3 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kwàntá

Play Play

Verb

  • Make person dey quarrel with anoder person sotay e fit won fight with di person.
  • I don dey quata wit am since.  — Egbokhare_2020, I have been quarreling with him since.)
  • Una wit una landlord don dey quata since last week. Wetin?  — (NSC_2021, You all have been quarrelling with your landlord since last week. What is the problem?)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: quarrel, clash

Noun

  • Someting wey fit make person quarrel or fight with anoder person.
  • Di quata don dey affect deir marriage o.  — NSC_Tella_2020,The quarrel has been affecting their marriage.)
  • O boy, I no wan any quata o.  — NSC_2021, Guy I don't want any trouble.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: quarrel, clash