Difference between revisions of "quata"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
<sm2>Pcm-ng-quata.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-quata.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Make person dey | + | * Make person dey quarrel with anoder person [[sotay]] e fit won fight with di person. |
:* {{ux|dv| I don dey '''quata''' wit am since.|Egbokhare_2020, I have been quarreling with him since.)}} | :* {{ux|dv| I don dey '''quata''' wit am since.|Egbokhare_2020, I have been quarreling with him since.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 22: | Line 19: | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[ mellow ]], calm | * [[ mellow ]], calm | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''quarrel, clash'' | * English: ''quarrel, clash'' | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Someting wey dey fit make person quarrel or fight with anoder person. | |
− | :{{ux|dv| Di '''quata''' don dey affect deir marriage o.|NSC_Tella_2020,The quarrel has been affecting their marriage.)}} | + | :* {{ux|dv| Di '''quata''' don dey affect deir marriage o.|NSC_Tella_2020,The quarrel has been affecting their marriage.)}} |
− | :{{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| O boy, I no wan any '''quata''' o.|NSC_2021, Guy I don't want any trouble.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * fight, [[gbege]], [[katakata]] | + | * [[fight]], [[gbege]], [[katakata]] |
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * [[ mellow ]], calm | + | * [[ mellow ]], [[calm]] |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''quarrel, clash'' | * English: ''quarrel, clash'' |
Revision as of 12:44, 12 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- kwantá
Verb
- Make person dey quarrel with anoder person sotay e fit won fight with di person.
- I don dey quata wit am since. — Egbokhare_2020, I have been quarreling with him since.)
Synonyms
Antonyms
- mellow , calm
Translations
- English: quarrel, clash
Noun
- Someting wey dey fit make person quarrel or fight with anoder person.
- Di quata don dey affect deir marriage o. — NSC_Tella_2020,The quarrel has been affecting their marriage.)
- O boy, I no wan any quata o. — NSC_2021, Guy I don't want any trouble.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: quarrel, clash