quata

Naija

Alternative forms

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kwàntá

Play Play

Verb

  • Make person dey quarrel with anoder person sotay e fit won fight with di person.
  • I don dey quata wit am since.  — Egbokhare_2020, I have been quarreling with him since.)
  • Una wit una landlord don dey quata since last week. Wetin?  — (NSC_2021, You all have been quarrelling with your landlord since last week. What is the problem?)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: quarrel, clash

Noun

  • Someting wey fit make person quarrel or fight with anoder person.
  • Di quata don dey affect deir marriage o.  — NSC_Tella_2020,The quarrel has been affecting their marriage.)
  • O boy, I no wan any quata o.  — NSC_2021, Guy I don't want any trouble.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: quarrel, clash