quata
Naija
Alternative forms
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- kwantá
Verb
- Make person dey quarrel with anoder person sotay e fit won fight with di person.
- I don dey quata wit am since. — Egbokhare_2020, I have been quarreling with him since.)
Synonyms
Antonyms
- mellow , calm
Translations
- English: quarrel, clash
Noun
- Someting wey fit make person quarrel or fight with anoder person.
- Di quata don dey affect deir marriage o. — NSC_Tella_2020,The quarrel has been affecting their marriage.)
- O boy, I no wan any quata o. — NSC_2021, Guy I don't want any trouble.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: quarrel, clash