quata

Naija

Alternative forms

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kwantá

Play Play


Verb

  • Make person dey quarrel with anoder person sotay e fit won fight with di person.
  • I don dey quata wit am since.  — Egbokhare_2020, I have been quarreling with him since.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: quarrel, clash


Noun

  • Someting wey fit make person quarrel or fight with anoder person.
  • Di quata don dey affect deir marriage o.  — NSC_Tella_2020,The quarrel has been affecting their marriage.)
  • O boy, I no wan any quata o.  — NSC_2021, Guy I don't want any trouble.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: quarrel, clash