quickquick
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English quick
Pronunciation
- kwíkwîk
Adverb
- As de dey no dey waste time take do someting.
- After dem born pikin, dem go register am quickquick. — (Egbokhare_2021, The registration of birth was done immediately after the delivery.)
Synonyms
Translations
- English: expeditiously, quickly