raise

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English raise

Pronunciation

  • rêz

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1731
  • Frequency in raw corpus: 337
  • Frequency rank in raw corpus: 902

Noun

raise: rev up an engine -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Raise di motor make we see di sound.  — no translation

Derived forms

Synonyms

  • donate 0.67 97, cut 0.64 495, concentrate 0.63 26, drop 0.63 501, dash 0.63 118, gada 0.62 361, sustain 0.60 36, owe 0.60 178, spend 0.60 706

Antonyms

  • donate 0.67 97, cut 0.64 495, concentrate 0.63 26, drop 0.63 501, dash 0.63 118, gada 0.62 361, sustain 0.60 36, owe 0.60 178, spend 0.60 706

Translations

  • English: rev up an engine


Verb

raise: a move to support one -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Raise small change for make I fit buy small food.  — no translation
  2. obj (frequency:23)
    Dis move na to helep di kontri raise more moni.  — (bbc__40950, __no translation__)
    Moses use im two hand raise the rod wey e hold go up.  — (jw__26548, __no translation__)
  3. mark-obj (frequency:23)
    People for this world dey like to raise shoulder.  — (jw__28321, __no translation__)
    Im add say di girl regret her actions while di parents say dem don decide to raise di baby.  — (bbc__58103, __no translation__)
  4. obj-obl:arg (frequency:8)
    Tips to helep parents raise beta pikin for family  — (bbc__94128, __no translation__)
    Apart from dis, Nigeria wan raise another N60 billion from taxes on top cigarettes and alcohol.  — (bbc__16038, __no translation__)
  5. nsubj-obj (frequency:7)
    E raise im gold staff.  — (jw__9760, __no translation__)
    Dis na why UNICEF say dem raise alarm, dey beg donors.  — (bbc__41824, __no translation__)
  6. advcl-obj (frequency:6)
    I be Lesbian, but I also be pesin’ Na boy dem first raise' me  — (bbc__8903, __no translation__)
    Na that time I take raise my white handkerchief as I don first talk.  — (jw__2748, __no translation__)
  7. aux-nsubj-obj (frequency:5)
    Dis decision don raise plenti dust.  — (bbc__100880, __no translation__)
    Zahra Buhari/facebook Di Presidency for Nigeria don raise alarm of one fake Facebook account of President Muhammadu Buhari pikin Zahra.  — (bbc__102024, __no translation__)
  8. aux-obj (frequency:4)
    No forget sey e no tey after Jehovah help Hezekiah win Sennacherib and cure im sickness na im Hezekiah begin dey raise shoulder.  — (jw__3251, __no translation__)
    Na only di Senate wit two thirds vote, fit recommed for di presido to comot di CJN. Dis wan wey Buhari do don raise big constitutional wahala wey I no fit tok.  — (bbc__5163, __no translation__)
  9. aux-mark-obj (frequency:4)
    How person wey dey raise shoulder dey behave?  — (jw__14860, __no translation__)
    E show the kind change wey go happen to Pharisee people wey dey raise shoulder and the people wey accept Jesus.  — (jw__8703, __no translation__)
  10. - (frequency:3)
    Di situation don bad sotay wen soldiers hear say Boko Haram fighters dey come na so dem go dey pick raise. Na so di soldier tok.  — (bbc__1798, __no translation__)
    Bonakanda station manager, Ndoumbe Evambe Amos, tori BBC News Pidgin say na Namondo e mami raise alarm wen e call afta e hear shooting around de area.  — (bbc__20423, __no translation__)
  11. cc-obj (frequency:3)
    As the man wey bin clear im throat waka go front and raise im cutlass, Okonkwo carry eye comot.  — (katakata__56, __no translation__)
    Di centre, wey go dey for Glasgow and di Caribbean, go sponsor research work and raise awareness of di history of slavery and how e take affect di world.  — (bbc__33495, __no translation__)
  12. mark-nsubj (frequency:3)
    Im say di arrest dey very important even though di terror level wey dem raise go still remain for critical.  — (bbc__59011, __no translation__)
    For Twitter, Nigerians don react to di alarm wey Mr Yakasai raise, and also drop advise on top how people fit dodge di fake Coartem.  — (bbc__50747, __no translation__)
  13. obj-obl:mod (frequency:2)
    Plenti Facebook groups don comot wey dey give free rooms and chairs to fans wey dey enta di kontri afta hotels raise price like mad.  — (bbc__81896, __no translation__)
    Ananaba say di vice president comment raise legal questions becos, one pesin no fit waka say im no want di immunity wey di constitution give di office wey im dey hold.  — (bbc__14971, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • donate 0.67 97, cut 0.64 495, concentrate 0.63 26, drop 0.63 501, dash 0.63 118, gada 0.62 361, sustain 0.60 36, owe 0.60 178, spend 0.60 706

Antonyms

  • donate 0.67 97, cut 0.64 495, concentrate 0.63 26, drop 0.63 501, dash 0.63 118, gada 0.62 361, sustain 0.60 36, owe 0.60 178, spend 0.60 706

Translations

  • English: a move to support one