Difference between revisions of "reach"

Line 28: Line 28:
 
Na as time or someting take dey waka when someting dey [[happen]].
 
Na as time or someting take dey waka when someting dey [[happen]].
 
:*{{ux|dv|Na so Okoye talk '''reach''' with ordinary language. |(katakata__361, That was where Okoye left it off without being bombastic.)}}
 
:*{{ux|dv|Na so Okoye talk '''reach''' with ordinary language. |(katakata__361, That was where Okoye left it off without being bombastic.)}}
:*{{ux|dv|Make the way you dey sing, loud '''reach''' how you dey talk. |(jw__17096, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|Make the way you dey sing, loud '''reach''' how you dey talk. |(jw__17096, )}}
:*{{ux|dv|Time don '''reach''', to go help people, |(jw__37500, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|Time don '''reach''', to go help people, |(jw__37500, )}}
:*{{ux|dv|and di time wey go '''reach''' wey e no fit appeal again. |(hildrights__1422, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|and di time wey go '''reach''' wey e no fit appeal again. |(hildrights__1422, )}}
 
:*{{ux|dv|E go form pikin, and the pikin wey don form fit '''reach''' were e suppose stay for the woman belle. |(jw__39353, __no translation__)}}
 
:*{{ux|dv|E go form pikin, and the pikin wey don form fit '''reach''' were e suppose stay for the woman belle. |(jw__39353, __no translation__)}}
:*{{ux|dv|We dey sure sey Jehovah no go let the bad things continue to happen when the time to stop dem don '''reach'''; |(jw__38138, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|We dey sure sey Jehovah no go let the bad things continue to happen when the time to stop dem don '''reach'''; |(jw__38138, )}}
 
:*{{ux|dv|Nothing fit sweet person '''reach''' to dey use plenty time preach. |(jw__23837, __no translation__)}}
 
:*{{ux|dv|Nothing fit sweet person '''reach''' to dey use plenty time preach. |(jw__23837, __no translation__)}}
:*{{ux|dv|E want make e get for hand, make e get '''reach''' to dey give food to im ancestor chop. |(katakata__226, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|E want make e get for hand, make e get '''reach''' to dey give food to im ancestor chop. |(katakata__226, )}}
#: {{ux|dv|For seven years no body fit fall am '''reach''' Mbaino oh, '''reach''' Umuofia. |(katakata__958, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|For seven years no body fit fall am '''reach''' Mbaino oh, '''reach''' Umuofia. |(katakata__958, )}}
#: {{ux|dv|E lead dem '''reach''' Red Sea and tell dem sey make dem build small tent. |(jw__18129, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|E lead dem '''reach''' Red Sea and tell dem sey make dem build small tent. |(jw__18129, )}}
#: {{ux|dv|Di attack wey begin on Tuesday and '''reach''' Thursday don cause many pipo to abandon dia house and run comot. |(bbc__33149, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|Di attack wey begin on Tuesday and '''reach''' Thursday don cause many pipo to abandon dia house and run comot. |(bbc__33149, )}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 16:31, 29 March 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English reach

Pronunciation

  • rîtʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 133
  • Frequency rank in NSC treebank: 115
  • Frequency in raw corpus: 3991
  • Frequency rank in raw corpus: 95

Verb

Make person or someting dey di same level or no pass di level wey e suppose dey.

  • E don reach abeg.  — (Egbokhare_2021, It is enough.)
  • E never reach im papa level for di work now.  — (Egbokhare_2021, He has not got to the same point as his father has at work.)
  • Di guy fine reach me?  — (IBA_07_Na-Love_DG__130, Is the guy as handsome as I am?)
  • Shot wey reach post  — (bbc__89480, __no translation__)
  • Im don know how much go reach you.  — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much money you will be given.)
  • Know where your power reach.  — (jw__21938, Accept your limitations)

Adverb

Na as time or someting take dey waka when someting dey happen.

  • Na so Okoye talk reach with ordinary language.  — (katakata__361, That was where Okoye left it off without being bombastic.)
  • Make the way you dey sing, loud reach how you dey talk.  — (jw__17096, )
  • Time don reach, to go help people,  — (jw__37500, )
  • and di time wey go reach wey e no fit appeal again.  — (hildrights__1422, )
  • E go form pikin, and the pikin wey don form fit reach were e suppose stay for the woman belle.  — (jw__39353, __no translation__)
  • We dey sure sey Jehovah no go let the bad things continue to happen when the time to stop dem don reach;  — (jw__38138, )
  • Nothing fit sweet person reach to dey use plenty time preach.  — (jw__23837, __no translation__)
  • E want make e get for hand, make e get reach to dey give food to im ancestor chop.  — (katakata__226, )
  • For seven years no body fit fall am reach Mbaino oh, reach Umuofia.  — (katakata__958, )
  • E lead dem reach Red Sea and tell dem sey make dem build small tent.  — (jw__18129, )
  • Di attack wey begin on Tuesday and reach Thursday don cause many pipo to abandon dia house and run comot.  — (bbc__33149, )

Synonyms

Translations

  • English: reach