Difference between revisions of "reach"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
Line 21: | Line 21: | ||
:*{{ux|dv|E don '''reach''' abeg.|(Egbokhare_2021, It is enough.)}} | :*{{ux|dv|E don '''reach''' abeg.|(Egbokhare_2021, It is enough.)}} | ||
:*{{ux|dv|E never '''reach''' im papa level for di work now.|(Egbokhare_2021, He has not got to the same point as his father has at work.)}} | :*{{ux|dv|E never '''reach''' im papa level for di work now.|(Egbokhare_2021, He has not got to the same point as his father has at work.)}} | ||
− | :*{{ux|dv|Shot wey '''reach''' post. |(bbc__89480, A shot that got as far as the goal post.)}} | + | :*{{ux|dv|Shot wey '''reach''' post.|(bbc__89480, A shot that got as far as the goal post.)}} |
− | :*{{ux|dv|Im don know how much go '''reach''' you. |(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much money you will be given.)}} | + | :*{{ux|dv|Im don know how much go '''reach''' you.|(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much money you will be given.)}} |
:*{{ux|dv|Know where your power '''reach'''.|(jw__21938, Accept your limitations.)}} | :*{{ux|dv|Know where your power '''reach'''.|(jw__21938, Accept your limitations.)}} | ||
Line 30: | Line 30: | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''to be enough'', ''to extend to something/somewhere'' | * English: ''to be enough'', ''to extend to something/somewhere'' | ||
− | |||
− | |||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
Line 37: | Line 35: | ||
:*{{ux|dv|Na so Okoye talk '''reach''' with ordinary language. |(katakata__361, That was where Okoye left it off without being bombastic.)}} | :*{{ux|dv|Na so Okoye talk '''reach''' with ordinary language. |(katakata__361, That was where Okoye left it off without being bombastic.)}} | ||
:*{{ux|dv|Make the way you dey sing, loud '''reach''' how you dey talk. |(jw__17096, Your voice pitch when singing should be the same as when you speak.)}} | :*{{ux|dv|Make the way you dey sing, loud '''reach''' how you dey talk. |(jw__17096, Your voice pitch when singing should be the same as when you speak.)}} | ||
− | :*{{ux|dv| | + | :*{{ux|dv|Di guy fine '''reach''' me?|(IBA_07_Na-Love_DG__130, Is the guy as handsome as I am?)}} |
− | + | :*{{ux|dv|E lead dem '''reach''' Red Sea and tell dem sey make dem build small tent.|(jw__18129, He led them as far as the Red Sea and told them to make a small tent.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Di attack wey begin on Tuesday and '''reach''' Thursday don cause many pipo to abandon dia house and run comot.|(bbc__33149, The attack that lasted from Tuesday to Thursday made many persons flee their homes.)}} | |
− | :*{{ux|dv|E lead dem '''reach''' Red Sea and tell dem sey make dem build small tent. |(jw__18129, )}} | ||
− | :*{{ux|dv|Di attack wey begin on Tuesday and '''reach''' Thursday don cause many pipo to abandon dia house and run comot. |(bbc__33149, )}} | ||
− | |||
− | ==== | + | ====Synonyms==== |
+ | * | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''for something to be as much as'' | + | * English: ''for something to be as much as/as far as'', ''the extent of something'' |
Revision as of 19:47, 29 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English reach
Pronunciation
- rîtʃ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 133
- Frequency rank in NSC treebank: 115
- Frequency in raw corpus: 3991
- Frequency rank in raw corpus: 95
Verb
Make person or someting dey di same level or no pass di level wey e suppose dey.
- E don reach abeg. — (Egbokhare_2021, It is enough.)
- E never reach im papa level for di work now. — (Egbokhare_2021, He has not got to the same point as his father has at work.)
- Shot wey reach post. — (bbc__89480, A shot that got as far as the goal post.)
- Im don know how much go reach you. — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much money you will be given.)
- Know where your power reach. — (jw__21938, Accept your limitations.)
Synonyms
Translation
- English: to be enough, to extend to something/somewhere
Adverb
Na as time or someting take dey waka when someting dey happen.
- Na so Okoye talk reach with ordinary language. — (katakata__361, That was where Okoye left it off without being bombastic.)
- Make the way you dey sing, loud reach how you dey talk. — (jw__17096, Your voice pitch when singing should be the same as when you speak.)
- Di guy fine reach me? — (IBA_07_Na-Love_DG__130, Is the guy as handsome as I am?)
- E lead dem reach Red Sea and tell dem sey make dem build small tent. — (jw__18129, He led them as far as the Red Sea and told them to make a small tent.)
- Di attack wey begin on Tuesday and reach Thursday don cause many pipo to abandon dia house and run comot. — (bbc__33149, The attack that lasted from Tuesday to Thursday made many persons flee their homes.)
Synonyms
Translations
- English: for something to be as much as/as far as, the extent of something