reach

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English reach

Pronunciation

  • rîtʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 133
  • Frequency rank in NSC treebank: 115
  • Frequency in raw corpus: 3991
  • Frequency rank in raw corpus: 95

Verb

Make person or someting dey di same level or no pass di level wey e suppose dey.

  • E don reach abeg.  — (Egbokhare_2021, It is enough.)
  • E never reach im papa level for di work now.  — (Egbokhare_2021, He has not got to the same point as his father has at work.)
  • Shot wey reach post.  — (bbc__89480, A shot that got as far as the goal post.)
  • Im don know how much go reach you.  — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much money you will be given.)
  • Know where your power reach.  — (jw__21938, Accept your limitations)

Synonyms

Translation

  • English: to be enough, to extend to something/somewhere
  • Di guy fine reach me?  — (IBA_07_Na-Love_DG__130, Is the guy as handsome as I am?)

Adverb

Na as time or someting take dey waka when someting dey happen.

  • Na so Okoye talk reach with ordinary language.  — (katakata__361, That was where Okoye left it off without being bombastic.)
  • Make the way you dey sing, loud reach how you dey talk.  — (jw__17096, Your voice pitch when singing should be the same as when you speak.)
  • We dey sure sey Jehovah no go let the bad things continue to happen when the time to stop dem don reach  — (jw__38138, )
  • E want make e get for hand, make e get reach to dey give food to im ancestor chop.  — (katakata__226, )
  • For seven years no body fit fall am reach Mbaino oh, reach Umuofia.  — (katakata__958, )
  • E lead dem reach Red Sea and tell dem sey make dem build small tent.  — (jw__18129, )
  • Di attack wey begin on Tuesday and reach Thursday don cause many pipo to abandon dia house and run comot.  — (bbc__33149, )

synonyms

Antonyms

Translations

  • English: reach