remember

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English remember

Pronunciation

  • rìmémbà

Play Play

Verb

Sey someting wey don happen pass enter person mind.

You no remember me again?  — Egbokhare

Antonyms

Translations

  • English: recall, recollect