Difference between revisions of "respect"

Line 18: Line 18:
  
===Noun===
 
===Noun===
respect: dignity -- Definition in Naija?
+
Na make person de take better eye look person or someting or make di person or someting get value for eye.
  
+
#:{{ux|dv|Make we recognize di '''respect''' wey dey every person body as person concern, wit di koko  right wey make us disame as human being.|(Egbokhare }}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:*{{ux|dv|De no get '''respect''' at all. |(KAD_31_Girls-Education_M__4, They do not have respect at all.)}}
#: {{ux|dv|Make we recognize di '''respect''' wey dey every person body as person concern, wit di koko  right wey make us disame as human being.|no translation}}
 
# - (frequency:60)
 
#: {{ux|dv|De no get '''respect''' at all. |(KAD_31_Girls-Education_M__4, They do not have respect at all.)}}
 
#: {{ux|dv|naked and still get '''respect'''. |(bbc__71248, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:23)
 
#: {{ux|dv|To develop '''respect''' for di natural environment |(gumbody__99, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E dey very important say we show '''respect''' to all our opponents. |(bbc__2356, __no translation__)}}
 
# case (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|i dey tok dis wit '''respect''' but thank u, next. |(bbc__8023, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But e good make you sofri use sense explain to am with '''respect'''. |(jw__8857, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But e good make you sofri use sense explain to am with '''respect'''. |(jw__8857, __no translation__)}}
# cc (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|This kind thing dey make love and '''respect''' dey family. |(jw__32643, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|This kind thing dey make love and '''respect''' dey family. |(jw__32643, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|David talk sey: ‘Glory and '''respect''' dey for where God dey. |(jw__18704, __no translation__)}}
 
# det (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|So dat '''respect''', e go give am. |(BEN_37_French-President-Marriage_DG__90, So that respect, he will give him.)}}
 
#: {{ux|dv|But once e comot, the '''respect''' fit disappear. |(jw__11765, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But once e comot, the '''respect''' fit disappear. |(jw__11765, __no translation__)}}
# amod (frequency:9)
+
 
#: {{ux|dv|So we con dey manage am, dey give her '''respect'''. |(NST_cleaned__31742, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|So meh I show her di second side of me, at least, meh she give me small '''respect'''. |(ONI_03_Stepmother-Problems_M__12, So, let me show her the second side of me, at least she should give me a little respect.)}}  

# amod-nmod (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|She say na dis make her win new '''respect''' from gay people wey dey hide dia true colour. |(bbc__88974, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'Na good fight until di ref stop am, so I get plenty '''respect''' for Takam.'- Joshua talk. |(bbc__8911, __no translation__)}}
 
# case-nmod (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Larry Hutcher, one of Cintron lawyer say Trump lack of '''respect''' for di right of workers don show im poor record for business. |(bbc__63120, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As di death take happen and as di situation be, we appeal to pipo to dey sensitive for dis kain time, out of '''respect''' for im family. |(bbc__517, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|di '''respect''' for dis rights and freedom of all di people of di kontri dem |(human_rights__103, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dia action dey question whether dis police officers get any '''respect''' for human right. |(bbc__39778, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Wetin we go remember as we dey try '''respect''' and praise elders? |(jw__43126, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Pipo wey see am as good tin believe say, di koko of Commonwealth na to promote '''respect''' and peace among im members, plus including oda ogbonge values. |(bbc__81781, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|No '''respect''' again. |(NST_cleaned__34346, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|No '''respect''' again now, no '''respect''' again. |(NST_cleaned__34287, __no translation__)}}
 
# cc-nmod (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Patricia Scotland tell Cameroonians say peace, unity and '''respect''' for human rights for every single commonwealth citizen na deh message weh yi di send for dem. |(bbc__80629, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According to tori wey im spokesperson Femi Adesina announce, President Buhari want everybody to calm down, peace and '''respect''' for di constitution inside Zimbabwe. |(bbc__12223, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|So we con dey manage am, dey give her '''respect'''. |(ONI_03_Stepmother-Problems_M__9, So, we were managing her, giving her respect.)}}
 
#: {{ux|dv|So we con dey manage am, dey give her '''respect'''. |(ONI_03_Stepmother-Problems_M__9, So, we were managing her, giving her respect.)}}
 
#: {{ux|dv|Im talk say I dey vex because dem don troway our '''respect''', but no bi di players fault. |(bbc__59495, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im talk say I dey vex because dem don troway our '''respect''', but no bi di players fault. |(bbc__59495, __no translation__)}}
# conj-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Ah bi think say if ah sing dat song teacher too go feel fain say deh di '''respect''' and society know dem, Buma-kor Claudia Fokam tok. |(bbc__191, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ah bi think say if ah sing dat song teacher too go feel fain say deh di '''respect''' and society know dem, Buma-kor Claudia Fokam tok. |(bbc__191, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di government say dem go sack di teacher dem because as dem fail, e mean say dem no sabi work, and to remove dem go restore di '''respect''' and quality of government primary school dem. |(bbc__34962, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:2)
+
# Na special greeting
 
#: {{ux|dv|Dem go lie am in state for two days make pipo for pay dia last '''respect'''. |(bbc__29199, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem go lie am in state for two days make pipo for pay dia last '''respect'''. |(bbc__29199, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|AFP/Getty Images Thousands don dey wait to pay dia last '''respect''' to Robert Mugabe for Harare stadium |(bbc__10653, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|AFP/Getty Images Thousands don dey wait to pay dia last '''respect''' to Robert Mugabe for Harare stadium |(bbc__10653, __no translation__)}}
Line 80: Line 47:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: dignity
 
* English: dignity
 +
 +
===Verb===
 +
 +
: {{ux|dv|Dem go lie am in state for two days make pipo for pay dia last '''respect'''. |(bbc__29199, __no translation__)}}
 +
 +
 +
 +
====Synonyms====
 +
* support 0.71 1726, obey 0.69 375, praise 0.68 576, love 0.67 2363, protect 0.66 727, pity 0.65 271, encourage 0.58 369, punish 0.58 226, hate 0.57 271
 +
 +
====Antonyms====
 +
* support 0.71 1726, obey 0.69 375, praise 0.68 576, love 0.67 2363, protect 0.66 727, pity 0.65 271, encourage 0.58 369, punish 0.58 226, hate 0.57 271
 +
  
 +
====Translations====
 +
* English: dignity
  
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 13:09, 9 February 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English respect

Pronunciation

  • rɛ̀spɛ̂t

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 16
  • Frequency rank in NSC treebank: 540
  • Frequency in raw corpus: 687
  • Frequency rank in raw corpus: 495

Noun

Na make person de take better eye look person or someting or make di person or someting get value for eye.

  1. Make we recognize di respect wey dey every person body as person concern, wit di koko right wey make us disame as human being.  — (Egbokhare
    • De no get respect at all.  — (KAD_31_Girls-Education_M__4, They do not have respect at all.)
    But e good make you sofri use sense explain to am with respect.  — (jw__8857, __no translation__)
    This kind thing dey make love and respect dey family.  — (jw__32643, __no translation__)
    But once e comot, the respect fit disappear.  — (jw__11765, __no translation__)
  1. So meh I show her di second side of me, at least, meh she give me small respect.  — (ONI_03_Stepmother-Problems_M__12, So, let me show her the second side of me, at least she should give me a little respect.)
  1. So we con dey manage am, dey give her respect.  — (ONI_03_Stepmother-Problems_M__9, So, we were managing her, giving her respect.)
    Im talk say I dey vex because dem don troway our respect, but no bi di players fault.  — (bbc__59495, __no translation__)
    Ah bi think say if ah sing dat song teacher too go feel fain say deh di respect and society know dem, Buma-kor Claudia Fokam tok.  — (bbc__191, __no translation__)
    Di government say dem go sack di teacher dem because as dem fail, e mean say dem no sabi work, and to remove dem go restore di respect and quality of government primary school dem.  — (bbc__34962, __no translation__)
  2. Na special greeting
    Dem go lie am in state for two days make pipo for pay dia last respect.  — (bbc__29199, __no translation__)
    AFP/Getty Images Thousands don dey wait to pay dia last respect to Robert Mugabe for Harare stadium  — (bbc__10653, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • support 0.71 1726, obey 0.69 375, praise 0.68 576, love 0.67 2363, protect 0.66 727, pity 0.65 271, encourage 0.58 369, punish 0.58 226, hate 0.57 271

Antonyms

  • support 0.71 1726, obey 0.69 375, praise 0.68 576, love 0.67 2363, protect 0.66 727, pity 0.65 271, encourage 0.58 369, punish 0.58 226, hate 0.57 271

Translations

  • English: dignity

Verb

Dem go lie am in state for two days make pipo for pay dia last respect.  — (bbc__29199, __no translation__)

Synonyms

  • support 0.71 1726, obey 0.69 375, praise 0.68 576, love 0.67 2363, protect 0.66 727, pity 0.65 271, encourage 0.58 369, punish 0.58 226, hate 0.57 271

Antonyms

  • support 0.71 1726, obey 0.69 375, praise 0.68 576, love 0.67 2363, protect 0.66 727, pity 0.65 271, encourage 0.58 369, punish 0.58 226, hate 0.57 271

Translations

  • English: dignity

Verb

respect: no definition -- Definition in Naija?

  1. obj (frequency:33)
    Respect people.  — (jw__31369, __no translation__)
    You suppose respect me.  — (ENU_12_Social-Life_DG__138, You're supposed to respect me.)
  2. - (frequency:22)
    Husband and wife must respect and love theirself.  — (jw__18598, __no translation__)
    Goment say Cameroon get army weh e di respect law.  — (bbc__54521, __no translation__)
  3. mark-obj (frequency:22)
    My mind, wetin I want, na to respect di contract.  — (bbc__1684, __no translation__)
    Make dem no feel sey brothers go stop to respect dem.  — (jw__4317, __no translation__)
  4. cc-obj (frequency:15)
    Dem like make people notice dem and respect dem.  — (jw__35806, __no translation__)
    Wetin you go gain if you dey praise and respect dem?  — (jw__46145, __no translation__)
  5. aux-obj (frequency:10)
    If you dey carry body down, e go make people dey respect you.  — (jw__29784, __no translation__)
    And if we dey take time think this matter, e go make us dey respect dem.  — (jw__14090, __no translation__)
  6. nsubj-obj (frequency:10)
    Jesus respect God Law?  — (jw__20581, __no translation__)
    Africa respect Kings, Warriors and Stars  — (bbc__12653, __no translation__)
  7. conj (frequency:5)
    Why we suppose respect and praise Jehovah?  — (jw__46970, __no translation__)
    E dey make us respect and love ourself well well.  — (jw__8666, __no translation__)
  8. advmod (frequency:4)
    No respect again.  — (JOS_10_Mothers-Against-Mini-Skirts_DG__128, No respect again.)
    No respect again now, no respect again.  — (JOS_10_Mothers-Against-Mini-Skirts_DG__67, No respect again; no respect again.)
  9. conj-mark (frequency:3)
    SOMETIMES, e get people wey we dey like to respect and praise.  — (jw__31513, __no translation__)
    Wetin make to respect and praise Jehovah and Jesus no be matter of ‘if you like’?  — (jw__42496, __no translation__)
  10. cc-obl:arg (frequency:3)
    We dey call for calm and respect for di rule of law during all protest actions wey get to do with di President.  — (bbc__6617, __no translation__)
    Secretary-general Lady Scotland, talk say: Our member kontris dem go nurture and protect democracy, development and respect for diversity.  — (bbc__87332, __no translation__)
  11. conj-obj (frequency:2)
    Respect am and let am see you as im friend.  — (jw__31367, __no translation__)
    Dem say Nigeria na respectable member for international community and yi suppose respect United Nations Convention on Refugee and charter for Human rights with some plenty other law dem weh de di give refugee right.  — (bbc__29493, __no translation__)
  12. ccomp-obj (frequency:2)
    E get other example wey talk about how Jehovah people take respect government as Bible talk and the better things wey happen.  — (jw__26605, __no translation__)
    HCR/Alexis Huguet Ah di call on Cameroon for lef e door open, try for put policy and practice hospitality, stop for force refugees back, respect e own law and international rights for protect refugees.  — (bbc__55169, __no translation__)
  13. aux-nsubj (frequency:2)
    Dem no dey respect people wey God want make dem respect.  — (jw__8514, __no translation__)
    ‘Make we dey respect, praise and bless the Person wey sitdown for the throne and the Lamb.  — (jw__49166, __no translation__)
  14. advcl-obj (frequency:2)
    How dem take respect Jesus before im mama born am?  — (jw__14598, __no translation__)
    Anybody wey no gree respect the Son no dey respect the Father wey send am.’— Read Psalm 2:11, 12 .  — (jw__37760, __no translation__)

Derived forms

  1. Goment say Cameroon get army weh e di respect law.  — (bbc__54521, __no translation__)
    presidential elections: SDF say ELECAM no di respect law Cameroon presidential elections go hold for October  — (bbc__102685, __no translation__)

Synonyms

  • support 0.71 1726, obey 0.69 375, praise 0.68 576, love 0.67 2363, protect 0.66 727, pity 0.65 271, encourage 0.58 369, punish 0.58 226, hate 0.57 271

Antonyms

  • support 0.71 1726, obey 0.69 375, praise 0.68 576, love 0.67 2363, protect 0.66 727, pity 0.65 271, encourage 0.58 369, punish 0.58 226, hate 0.57 271

Translations

  • English: no definition