Difference between revisions of "respect"

Line 29: Line 29:
 
#: {{ux|dv|Di government say dem go sack di teacher dem because as dem fail, e mean say dem no sabi work, and to remove dem go restore di '''respect''' and quality of government primary school dem. |(bbc__34962, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di government say dem go sack di teacher dem because as dem fail, e mean say dem no sabi work, and to remove dem go restore di '''respect''' and quality of government primary school dem. |(bbc__34962, __no translation__)}}
 
# Na special greeting
 
# Na special greeting
 
====Derived forms====
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 14:58, 9 February 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English respect

Pronunciation

  • rɛ̀spɛ̂t

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 16
  • Frequency rank in NSC treebank: 540
  • Frequency in raw corpus: 687
  • Frequency rank in raw corpus: 495

Noun

  1. Na make person de take better eye look person or someting or make person or someting reach for eye.
    • De no get respect at all.  — (KAD_31_Girls-Education_M__4, They do not have respect at all.)
    • But e good make you sofri use sense explain to am with respect.  — (jw__8857, It is good to be tactful and respectful when explaining the matter.)
    • This kind thing dey make love and respect dey family.  — (jw__32643, )
    • But once e comot, the respect fit disappear.  — (jw__11765, )
    So meh I show her di second side of me, at least, meh she give me small respect.  — (ONI_03_Stepmother-Problems_M__12, So, let me show her the second side of me, at least she should give me a little respect.)
    So we con dey manage am, dey give her respect.  — (ONI_03_Stepmother-Problems_M__9, So, we were managing her, giving her respect.)
    Im talk say I dey vex because dem don troway our respect, but no bi di players fault.  — (bbc__59495, __no translation__)
  1. Di government say dem go sack di teacher dem because as dem fail, e mean say dem no sabi work, and to remove dem go restore di respect and quality of government primary school dem.  — (bbc__34962, __no translation__)
  2. Na special greeting

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: dignity

Verb

respect: no definition -- Definition in Naija?


  1. obj (frequency:33)
    Respect people.  — (jw__31369, __no translation__)
    You suppose respect me.  — (ENU_12_Social-Life_DG__138, You're supposed to respect me.)
  2. - (frequency:22)
    Husband and wife must respect and love theirself.  — (jw__18598, __no translation__)
    Goment say Cameroon get army weh e di respect law.  — (bbc__54521, __no translation__)
  3. mark-obj (frequency:22)
    My mind, wetin I want, na to respect di contract.  — (bbc__1684, __no translation__)
    Make dem no feel sey brothers go stop to respect dem.  — (jw__4317, __no translation__)
  4. cc-obj (frequency:15)
    Dem like make people notice dem and respect dem.  — (jw__35806, __no translation__)
    Wetin you go gain if you dey praise and respect dem?  — (jw__46145, __no translation__)
  5. aux-obj (frequency:10)
    If you dey carry body down, e go make people dey respect you.  — (jw__29784, __no translation__)
    And if we dey take time think this matter, e go make us dey respect dem.  — (jw__14090, __no translation__)
  6. nsubj-obj (frequency:10)
    Jesus respect God Law?  — (jw__20581, __no translation__)
    Africa respect Kings, Warriors and Stars  — (bbc__12653, __no translation__)
  7. conj (frequency:5)
    Why we suppose respect and praise Jehovah?  — (jw__46970, __no translation__)
    E dey make us respect and love ourself well well.  — (jw__8666, __no translation__)
  8. advmod (frequency:4)
    No respect again.  — (JOS_10_Mothers-Against-Mini-Skirts_DG__128, No respect again.)
    No respect again now, no respect again.  — (JOS_10_Mothers-Against-Mini-Skirts_DG__67, No respect again; no respect again.)
  9. conj-mark (frequency:3)
    SOMETIMES, e get people wey we dey like to respect and praise.  — (jw__31513, __no translation__)
    Wetin make to respect and praise Jehovah and Jesus no be matter of ‘if you like’?  — (jw__42496, __no translation__)
  10. cc-obl:arg (frequency:3)
    We dey call for calm and respect for di rule of law during all protest actions wey get to do with di President.  — (bbc__6617, __no translation__)
    Secretary-general Lady Scotland, talk say: Our member kontris dem go nurture and protect democracy, development and respect for diversity.  — (bbc__87332, __no translation__)
  11. conj-obj (frequency:2)
    Respect am and let am see you as im friend.  — (jw__31367, __no translation__)
    Dem say Nigeria na respectable member for international community and yi suppose respect United Nations Convention on Refugee and charter for Human rights with some plenty other law dem weh de di give refugee right.  — (bbc__29493, __no translation__)
  12. ccomp-obj (frequency:2)
    E get other example wey talk about how Jehovah people take respect government as Bible talk and the better things wey happen.  — (jw__26605, __no translation__)
    HCR/Alexis Huguet Ah di call on Cameroon for lef e door open, try for put policy and practice hospitality, stop for force refugees back, respect e own law and international rights for protect refugees.  — (bbc__55169, __no translation__)
  13. aux-nsubj (frequency:2)
    Dem no dey respect people wey God want make dem respect.  — (jw__8514, __no translation__)
    ‘Make we dey respect, praise and bless the Person wey sitdown for the throne and the Lamb.  — (jw__49166, __no translation__)
  14. advcl-obj (frequency:2)
    How dem take respect Jesus before im mama born am?  — (jw__14598, __no translation__)
    Anybody wey no gree respect the Son no dey respect the Father wey send am.’— Read Psalm 2:11, 12 .  — (jw__37760, __no translation__)

Derived forms

  1. Goment say Cameroon get army weh e di respect law.  — (bbc__54521, __no translation__)
    presidential elections: SDF say ELECAM no di respect law Cameroon presidential elections go hold for October  — (bbc__102685, __no translation__)

Synonyms

  • support 0.71 1726, obey 0.69 375, praise 0.68 576, love 0.67 2363, protect 0.66 727, pity 0.65 271, encourage 0.58 369, punish 0.58 226, hate 0.57 271

Antonyms

  • support 0.71 1726, obey 0.69 375, praise 0.68 576, love 0.67 2363, protect 0.66 727, pity 0.65 271, encourage 0.58 369, punish 0.58 226, hate 0.57 271

Translations

  • English: no definition