Difference between revisions of "respect"

(4 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 12: Line 12:
  
===Noun===
 
===Noun===
#As person de take better [[eye]] look and treat person.
+
#Wetin dey happen wey be sey person dey take better [[eye]] look person as person wey pass am.
 
#:*{{ux|dv|But e good make you sofri use sense explain to am with '''respect'''. |(jw__8857, It is good to be tactful and respectful when explaining a matter.)}}
 
#:*{{ux|dv|But e good make you sofri use sense explain to am with '''respect'''. |(jw__8857, It is good to be tactful and respectful when explaining a matter.)}}
 
#:*{{ux|dv|So meh I show her di second side of me, at least, meh she give me small '''respect'''. |(ONI_03_Stepmother-Problems_M__12, I would change my attitude towards her so she would give me some respect.)}}  
 
#Na di special way de fit take greet person wey dey try well well for someting.
 
#Na di special way de fit take greet person wey dey try well well for someting.
#:*{{ux|dv|Guyman, '''respect''', '''respect'''. You too much o! |(NSC_Abonyi_2021, Guy, much kudos!)}}
+
#:*{{ux|dv|Guyman, '''respect''', '''respect'''. You too much o! |(Guy, much kudos!)}}
#:*{{ux|dv|We must give Zlatan '''respect''' as e take dey score anyhow even as e be sey e don tay for inside football. |(NSC_Abonyi_2021, Zlatan deserves kudos because he is still quite as prolific now as he was in the heydays.)}}
+
#:*{{ux|dv|We must give Zlatan '''respect''' as e take dey score anyhow even as e be sey e don tay for inside football. |(Zlatan deserves kudos because he is still quite as prolific now as he was in the heydays.)}}
  
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 25: Line 25:
  
===Verb===
 
===Verb===
Na make person de take better [[eye]] look person or someting or make person or someting reach for [[eye]].
+
* Make person dey take better [[eye]] look person as person wey pass am.
 
:*{{ux|dv|You suppose '''respect''' me. |(ENU_12_Social-Life_DG__138, You should show me respect.)}}
 
:*{{ux|dv|You suppose '''respect''' me. |(ENU_12_Social-Life_DG__138, You should show me respect.)}}
 
:*{{ux|dv|If you dey carry body down, e go make people dey '''respect''' you. |(jw__29784, If you are humble, you would earn people's respect.)}}
 
:*{{ux|dv|If you dey carry body down, e go make people dey '''respect''' you. |(jw__29784, If you are humble, you would earn people's respect.)}}

Latest revision as of 11:15, 5 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English respect

Pronunciation

  • rɛ̀spɛ̂t

Play Play

Noun

  1. Wetin dey happen wey be sey person dey take better eye look person as person wey pass am.
    • But e good make you sofri use sense explain to am with respect.  — (jw__8857, It is good to be tactful and respectful when explaining a matter.)
    • So meh I show her di second side of me, at least, meh she give me small respect.  — (ONI_03_Stepmother-Problems_M__12, I would change my attitude towards her so she would give me some respect.)
  2. Na di special way de fit take greet person wey dey try well well for someting.
    • Guyman, respect, respect. You too much o!  — (Guy, much kudos!)
    • We must give Zlatan respect as e take dey score anyhow even as e be sey e don tay for inside football.  — (Zlatan deserves kudos because he is still quite as prolific now as he was in the heydays.)

Synonyms

Translations

  • English: respect, kudos

Verb

  • Make person dey take better eye look person as person wey pass am.
  • You suppose respect me.  — (ENU_12_Social-Life_DG__138, You should show me respect.)
  • If you dey carry body down, e go make people dey respect you.  — (jw__29784, If you are humble, you would earn people's respect.)

Translations

  • English: respect