Difference between revisions of "respect"

Line 10: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-respect.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-respect.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-respect.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-respect.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 16
 
* Frequency rank in NSC treebank: 540
 
* Frequency in raw corpus: 687
 
* Frequency rank in raw corpus: 495
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 15:59, 8 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English respect

Pronunciation

  • rɛ̀spɛ̂t

Play Play

Noun

  1. Na make person de take better eye look person or someting or make person or someting reach for eye.
    • De no get respect at all.  — (KAD_31_Girls-Education_M__4, They do not have respect at all.)
    • But e good make you sofri use sense explain to am with respect.  — (jw__8857, It is good to be tactful and respectful when explaining the matter.)
    • So meh I show her di second side of me, at least, meh she give me small respect.  — (ONI_03_Stepmother-Problems_M__12, I would change my attitude towards her so she would give me some respect.)
    • Im talk say I dey vex because dem don troway our respect, but no bi di players fault.  — (bbc__59495, )
  2. Na di special way de fit take greet person wey dey try well well for someting.
    • Guyman, respect, respect you too much o!  — (NSC_Abonyi_2021, Guy, much kudos!)
    • We must give Zlatan respect as e take dey score anyhow even as e be sey e don tay for inside football.  — (NSC_Abonyi_2021, Zlatan deserves kudos because he is still quite as prolific now as he was in the heydays.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: respect, kudos

Verb

Na make person de take better eye look person or someting or make person or someting reach for eye.

  • You suppose respect me.  — (ENU_12_Social-Life_DG__138, You should show me respect.)
  • If you dey carry body down, e go make people dey respect you.  — (jw__29784, If you are humble, you would earn people's respect.)

Translations

  • English: respect