Difference between revisions of "restaurant"

Line 8: Line 8:
  
===Noun===
 
===Noun===
* Place wey fine wellwell wey deir food dey cost wey people dey [[sitdon]] dey chop food wey dey buy.
+
* Place wey fine [[wellwell]] wey deir food dey cost wey people dey [[sitdon]] dey chop food wey dey buy.
 
:* {{ux|dv|I dey go '''restaurant''' for afternoon to chop food. |( NSC_2021, I eat lunch every afternoon at the restaurant.)}}
 
:* {{ux|dv|I dey go '''restaurant''' for afternoon to chop food. |( NSC_2021, I eat lunch every afternoon at the restaurant.)}}
 
:* {{ux|dv| As big girl wey I be, I no dey chop food for [[buka]]. Na only '''restaurant''' I dey chop.|( NSC_2021, As a big girl that I am, I do not eat in beanery. I eat only in expensive restaurant.)}}
 
Revision as of 11:57, 16 September 2021

Naija

Etymology

From: English restaurant

Pronunciation

  • rɛ̀stᴐ́rànt

Noun

  • Place wey fine wellwell wey deir food dey cost wey people dey sitdon dey chop food wey dey buy.
  • I dey go restaurant for afternoon to chop food.  — ( NSC_2021, I eat lunch every afternoon at the restaurant.)
  • As big girl wey I be, I no dey chop food for buka. Na only restaurant I dey chop.  — ( NSC_2021, As a big girl that I am, I do not eat in beanery. I eat only in expensive restaurant.)

Synonym

Translation

  • English: restaurant