restaurant

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English restaurant

Pronunciation

  • rɛ̀stᴐˊrànt



Noun

  • Place where people dey sitdon dey chop food wey dey pay for.
  • I dey go 'restaurant for afternoon to chop food.  — ( insert translation )
  • As big girl wey I be, I no dey chop food for buka. Na only 'restaurant I dey chop.  — ( insert translation )

Synonym

Translation

  • English: restaurant