restaurant

Naija

Etymology

From: English restaurant

Pronunciation

  • rɛ̀stᴐˊrànt



Noun

  • Place where people dey sitdon dey chop food wey dey use their money buy.
  • I dey go 'restaurant for afternoon to chop food.  — ( NSC_2021, I eat lunch every afternoon at the restaurant.)
  • As big girl wey I be, I no dey chop food for buka. Na only 'restaurant I dey chop.  — ( NSC_2021, As a big girl that I am, I eat only in the restaurant.)

Synonym

Translation

  • English: restaurant