restaurant

Revision as of 10:57, 16 September 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English restaurant

Pronunciation

  • rɛ̀stᴐ́rànt


Noun

  • Place wey fine wellwell wey deir food dey cost wey people dey sitdon dey chop food wey dey buy.
  • I dey go restaurant for afternoon to chop food.  — ( NSC_2021, I eat lunch every afternoon at the restaurant.)
  • As big girl wey I be, I no dey chop food for buka. Na only restaurant I dey chop.  — ( NSC_2021, As a big girl that I am, I do not eat in beanery. I eat only in expensive restaurant.)

Synonym

Translation

  • English: restaurant