rice

Naija

Etymology

From: English rice

Pronunciation

  • raɪs

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 34
  • Frequency rank in NSC treebank: 310
  • Frequency in raw corpus: 319
  • Frequency rank in raw corpus: 937

Noun

rice: no definition -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:149)
    Rice.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__14, Rice.)
    De be rice.  — (NST_cleaned__41517, __no translation__)
  2. case (frequency:48)
    A bag of rice is eighteen thousand.  — (WAZK_01_Mose-And-Ubike_DG__33, A bag of rice is eighteen thousand.)
    Dem also seize contraband bags of rice  — (bbc__28238, __no translation__)
  3. det (frequency:20)
    You have dis rice.  — (KAD_06_Cooking_DG__116, You have this rice...)
    Dat rice make sense ehn!  — (IBA_10_Recession_DG__17, That rice is good ehn !)
  4. amod (frequency:16)
    Local rice cost pass di foreign one  — (bbc__64174, __no translation__)
    Local rice cost pass di foreign one.  — (bbc__12540, __no translation__)
  5. cc (frequency:9)
    Efo with mushrooms and rice  — (bbc__46490, __no translation__)
    No meat dey inside dis Efo wit mushrooms and rice  — (bbc__75246, __no translation__)
  6. conj (frequency:9)
    Rice, and beans, na im de dey buy for market.  — (WAZP_02_Porico_M__100, Rice and beans, that is what they buy in the market.)
    Dem dey eat rice, indomie, like tuwo, yam, bread.  — (KAD_17_Turkeys_MG__54, They eat rice, Indomie, like rice pudding, yams, bread.)
  7. amod-det (frequency:5)
    You go wash di local rice inside.  — (ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__15, You will wash the local rice and put it into the milk.)
    If na di rice own, you go make am.  — (NST_cleaned__42160, __no translation__)
  8. case-det (frequency:4)
    So maybe na di reason why dem dey put konko for inside di rice be dat.  — (NST_cleaned__23779, __no translation__)
    Dem go soak, steam and dry di complete grain of di rice, den remove di hull to make am parboiled rice.  — (bbc__29223, __no translation__)
  9. dep (frequency:3)
    Parboiled rice na wetin dem dey call converted rice.  — (bbc__80442, __no translation__)
    Dem go soak, steam and dry di complete grain of di rice, den remove di hull to make am parboiled rice.  — (bbc__29223, __no translation__)
  10. advmod (frequency:2)
    Dem come see say for south east Nigeria, apart from meat wey dem dey buy for market, most pipo for Anambra dey farm di tins wey dem dey use cook especially rice.  — (bbc__28657, __no translation__)
    Last Saturday 29 September, di official English Twitter account for AS Roma mention jollof rice, di popular food for Nigeria and Ghana, afta di game with Lazio wey dem win 1 - 0.  — (bbc__63189, __no translation__)
  11. conj-det (frequency:2)
    So di rice, and everyting wey I buy, wey I suppose carry go village, I drop am for my house.  — (ONI_01_Salary-Wahala_M__3, So, the rice and everything which I bought that I am supposed to take to the village, I dropped it in my house.)
    Some rice, some plantain, some ice water you know if na well water you see, abeg check well o, no drink someting join.  — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__14, some rice, some plantain, some ice water, you know, if it is well water you see, please, check well; don't drink something in addition.)

Derived forms

  1. And plenty people comot to sample different kain Jollof rice for the event.  — (bbc__15211, __no translation__)
    Jollof rice: Di only food wey get festival wan unite West Africa 'Jollofication' for Lagos  — (bbc__61169, __no translation__)
  1. Im dey see jollof rice chop so?  — (bbc__53136, __no translation__)
    Different countries dey claim say na dem get jollof rice.  — (bbc__39949, __no translation__)
  1. Pipo say make goment wake-up do some tin because dis kana rice na for kill pipo.  — (bbc__81617, __no translation__)
    Dis scandal don make Trade Minister, Luc Magloire Mbarga Atangana call director company weh e di import and supply dis kana rice for Cameroon for meeting for number 3 day for January 2019.  — (bbc__42609, __no translation__)
  1. But I no fit chop oweide rice eh!  — (IBA_10_Recession_DG__186, But I can't eat Oweide rice eh !)
    Di guy, dem go con dey garnish di food di oweide rice.  — (NST_cleaned__23768, __no translation__)
  1. How you go take become rice farmer  — (bbc__56695, __no translation__)
    Federal gofment wan block milk importation How you go take become rice farmer  — (bbc__48889, __no translation__)
  1. Which kind rice seed dey grow well?  — (bbc__99940, __no translation__)
    Different rice seed don dey wey fit even grow for dry season Where you fit get dis seeds?  — (bbc__39976, __no translation__)

Synonyms

  • products 0.75 159, price 0.74 378, production 0.73 149, plastic 0.73 164, beans 0.72 97, fruit 0.71 162, food 0.71 1443, alcohol 0.71 114, farming 0.71 63

Antonyms

  • products 0.75 159, price 0.74 378, production 0.73 149, plastic 0.73 164, beans 0.72 97, fruit 0.71 162, food 0.71 1443, alcohol 0.71 114, farming 0.71 63

Translations

  • English: no definition