rice

Revision as of 00:41, 15 February 2021 by 129.205.113.215 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English rice

Pronunciation

  • raɪs

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 34
  • Frequency rank in NSC treebank: 310
  • Frequency in raw corpus: 319
  • Frequency rank in raw corpus: 937

Noun

Na seed or grain from plant wey de dey boil chop when e don e soft.

    • A bag of rice is eighteen thousand.  — (WAZK_01_Mose-And-Ubike_DG__33, A bag of rice costs eighteen thousand.)
    Dat rice make sense ehn!  — (IBA_10_Recession_DG__17, That rice meal is quite palatable!)
    Rice, and beans, na im de dey buy for market.  — (WAZP_02_Porico_M__100, The demand for rice and beans is high.)
    Dem go soak, steam and dry di complete grain of di rice, den remove di hull to make am parboiled rice.  — (bbc__29223, __no translation__)

Related forms

Antonyms

Translations

  • English: rice