rice

Naija

Etymology

From: English rice

Pronunciation

  • rîs

Play Play

Noun

  • Na seed or grain from plant wey de dey boil chop when e don soft.
  • A bag of rice is eighteen thousand.  — (WAZK_01_Mose-And-Ubike_DG__33, A bag of rice costs eighteen thousand.)
  • Rice, and beans, na im de dey buy for market.  — (WAZP_02_Porico_M__100, The demand for rice and beans is high.)

Related forms

Antonyms

Translations

  • English: rice